olachi22 at 9-12-2008 02:04 AM (16 years ago) (f) Boys. always beware of this fruit too
[attachment deleted by admin] Posted: at 9-12-2008 02:04 AM (16 years ago) | Newbie | |
|
dinho4lyf at 9-12-2008 05:48 PM (16 years ago) (m) wetin dey inside? Posted: at 9-12-2008 05:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOCKIESS at 9-12-2008 08:53 PM (16 years ago) (m) APPLE A BI NATURAL APPLES THE ONE GURLS CARRY FO FRONT? Posted: at 9-12-2008 08:53 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 11:28 AM (16 years ago) (m) Reply |
HOCKIESS at 10-12-2008 11:36 AM (16 years ago) (m) rezi u nu no adams chop am mumu cos problem 4 im decendant now they are suffery Posted: at 10-12-2008 11:36 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennycynth at 10-12-2008 11:39 AM (16 years ago) (f) hw boys go take beware of the fruit wey be their maker? abi u never no say na the fruit make them, na there them frm come out and na there them go kpai(die) put. Posted: at 10-12-2008 11:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 12:14 PM (16 years ago) (m) hw boys go take beware of the fruit wey be their maker?
abi u never no say na the fruit make them, na there them frm come out and na there them go kpai(die) put.
u want make boys kpai for your fruit? Posted: at 10-12-2008 12:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 10-12-2008 12:49 PM (16 years ago) (f) na for own fruit gals go kpai put. abi no be true i talk? una struggle come out of the fruit, una dey still struggle( in and out) to enter again. why una no go kpai for there. abi them swear for una Posted: at 10-12-2008 12:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 10-12-2008 01:00 PM (16 years ago) (m)
2.0. Posted: at 10-12-2008 01:00 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hacangel26 at 10-12-2008 02:15 PM (16 years ago) (f) no comment
***hac******hac******hac*** Posted: at 10-12-2008 02:15 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 03:10 PM (16 years ago) (m) na for own fruit gals go kpai put.
abi no be true i talk? una struggle come out of the fruit, una dey still struggle( in and out) to enter again. why una no go kpai for there.
abi them swear for una
my fruit no dey sweet you when you dey...? Posted: at 10-12-2008 03:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zxcvbnm at 10-12-2008 03:51 PM (16 years ago) (m) na watin kill OBJ be dat Posted: at 10-12-2008 03:51 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 05:06 PM (16 years ago) (m) you no know book? OBJ don die? abi na you wan kill am? Posted: at 10-12-2008 05:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 10-12-2008 05:21 PM (16 years ago) (m) wetin go happen if i chop am?... Posted: at 10-12-2008 05:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 06:54 PM (16 years ago) (m) kido wetin you wan chop? Posted: at 10-12-2008 06:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lylawal at 10-12-2008 10:37 PM (16 years ago) (m) Kido too wan taste beta! I knw no that fruit! Posted: at 10-12-2008 10:37 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 11-12-2008 10:19 AM (16 years ago) (m) kido mouth no go contain this fruit. im mouth never big reach Posted: at 11-12-2008 10:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 11-12-2008 05:49 PM (16 years ago) (m) ok now, make una give me small make we see maybe i go sabi.... which kin fruit e be sef? abi na mango?.. Posted: at 11-12-2008 05:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 11-12-2008 05:55 PM (16 years ago) (m) Dis fruit no bad na... Why pesin go run from am??? Posted: at 11-12-2008 05:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 11-12-2008 05:58 PM (16 years ago) (m) i wonder bros o Posted: at 11-12-2008 05:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |