Ibrutex at 13-06-2011 07:34 AM (13 years ago) (m) Wahala boku evrywherem na u go avoid am .
i'm not here 2exchange words. Check the next door!!! Posted: at 13-06-2011 07:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 13-06-2011 10:26 AM (13 years ago) (f) am suffer from decease
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-06-2011 10:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
feyee at 13-06-2011 08:15 PM (13 years ago) (f) decease abi disease? abeg na which one u dey talk about because the first one mean say person don die Posted: at 13-06-2011 08:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 14-06-2011 01:52 AM (13 years ago) (f) die na only thing you will have peace
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-06-2011 01:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
una too talk a begi make I waka pass Posted: at 14-06-2011 03:43 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
frayobkk at 14-06-2011 03:53 AM (13 years ago) (m) waka pass ke a dey find who i wan wond
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-06-2011 03:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 14-06-2011 04:45 AM (13 years ago) (f) wound your girlfriend abi and give u belle
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-06-2011 04:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
frayobkk at 14-06-2011 04:47 AM (13 years ago) (m) Abeg i load enough now, a dey even look for who a go belle
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-06-2011 04:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 14-06-2011 04:58 AM (13 years ago) (f) (follow the game rule oooo) belle full ur body?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-06-2011 04:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Body dey kamkpe. Posted: at 14-06-2011 05:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
feyee at 14-06-2011 07:50 PM (13 years ago) (f) kamkpe? abeg kamkpe no be better word wey person fit take start sentence Posted: at 14-06-2011 07:50 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 14-06-2011 09:22 PM (13 years ago) (f) sentence ni... kpamkpe na panadol extra
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-06-2011 09:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Extra plate will be better Posted: at 14-06-2011 10:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 15-06-2011 03:20 AM (13 years ago) (f) better life for a person don hustle well well
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 15-06-2011 03:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Geematrix at 15-06-2011 03:35 AM (13 years ago) (m) well! Me i dey lone for here oh Posted: at 15-06-2011 03:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 15-06-2011 03:56 AM (13 years ago) (f) oh na make u commot and talk to ur friends
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 15-06-2011 03:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Geematrix at 15-06-2011 04:01 AM (13 years ago) (m) friends! I no fit commot now....person don hurt me Posted: at 15-06-2011 04:01 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 15-06-2011 04:15 AM (13 years ago) (f) me i just dey house relaxing mode
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 15-06-2011 04:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ibrutex at 15-06-2011 07:31 AM (13 years ago) (m) Mode of dressing dey important
i'm not here 2exchange words. Check the next door!!! Posted: at 15-06-2011 07:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 15-06-2011 08:54 AM (13 years ago) (m) me i just dey house relaxing mode
care i join in
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 15-06-2011 08:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |