woman for Naija come tell her oga that kind
story say she watch TV get belle.
WALAHI NA AMADIOHA SHRINE, OGUN SHRINE,
gurumaraji shrine, okija shrine na all dem go carry am go swear!
Posted: at | |
woman for Naija come tell her oga that kind story say she watch TV get belle. WALAHI NA AMADIOHA SHRINE, OGUN SHRINE, gurumaraji shrine, okija shrine na all dem go carry am go swear! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
i knw sey if i dey tell my bobo dis kain story he fit throw me frm balcony Reply
| |||||
if na me , i go first behead u say u wan bring ancestorial curse com my house! Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
na who come mumu pass Reply![]() ![]()
| |||||
I just pray dis kind of rubbish never happen to me ReplyI can live with another man getting my lady pregnant but telling me an ordinary screen got her pregnant can mke me strangle her Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 10-06-2011 01:42 PM na who come mumu pass ![]() ![]() i no fit say,, cos both dem na mumu first class
| |||||
Quote from: 123Sonia on 10-06-2011 11:28 AM STORY, STORY................................ S T O RY TIME TIME.........................TIME
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 10-06-2011 01:38 PM i knw sey if i dey tell my bobo dis kain story he fit throw me frm balcony i will do more than that
| |||||
Anoda way to lie though it may be only in America ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: xter on 10-06-2011 01:04 PM Women sabi lie sha.......prick comot for d screen?...my head ooo my belle ooo.....I dey laff ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 10-06-2011 01:30 PM ![]() ![]() ![]() u dey go fcuk black man sey tv don giv u belle ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: waco on 10-06-2011 01:34 PM kai, i just dey imagine wetin go happen if woman for Naija come tell her oga that kind story say she watch TV get belle. WALAHI NA AMADIOHA SHRINE, OGUN SHRINE, gurumaraji shrine, okija shrine na all dem go carry am go swear! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 10-06-2011 01:43 PM I just pray dis kind of rubbish never happen to me I can live with another man getting my lady pregnant but telling me an ordinary screen got her pregnant can mke me strangle her U and Waco no go Kill Person Today
| |||||
Quote from: xena15 on 10-06-2011 11:16 AM *faints* You got to stay up and see this white lies till the end ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
This is just @#$#$$%..........anyways I was watching Tom and Jerry and then ma Dog gave birth to a rat.....................hw dumb does this sound??.........mehn.... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Mumu of the highest order Reply
| |||||
![]()
| |||||
i belive you with all my heart Reply
| |||||
Thats so so so unreal Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest