igbonnanna at 16-06-2011 05:55 PM (13 years ago) (m) BS even u? Babe..u better give it a try ..  Neeeeh! No more trials again! r u sure? coz once u r in.there's no going back ::) Very sure!dem don show u pepper, well try another one, u might have a change of heart  o boi, y na? abeg make she no try again oooo. No time for this now. Posted: at 16-06-2011 05:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Incognegro at 16-06-2011 05:57 PM (13 years ago) (m) BS even u? Babe..u better give it a try ..  Neeeeh! No more trials again! r u sure? coz once u r in.there's no going back ::) Very sure!dem don show u pepper, well try another one, u might have a change of heart  o boi, y na? abeg make she no try again oooo. No time for this now. na u go hold hin honeypot when 9ja man decide to explore am? Posted: at 16-06-2011 05:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 16-06-2011 06:18 PM (13 years ago) (f) BS even u? Babe..u better give it a try ..  Neeeeh! No more trials again! BS thank u very much. Abeg make u no try again. We no get enuf tym 4 d seekers sef. Our vehicles don full 2 excess. Naija guys need our energy for our beautiful babes wey full Naija and elsewhere. Our babes fine well well. Dia ukwu nnu no 2 much, says pretty KB of NP.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 16-06-2011 06:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igbonnanna at 16-06-2011 06:20 PM (13 years ago) (m) Reply |
igbonnanna at 16-06-2011 06:21 PM (13 years ago) (m) Reply |
kebella at 16-06-2011 06:22 PM (13 years ago) (f) Reply |
igbonnanna at 16-06-2011 06:25 PM (13 years ago) (m) BS even u? Babe..u better give it a try ..  Neeeeh! No more trials again! r u sure? coz once u r in.there's no going back ::) Very sure!dem don show u pepper, well try another one, u might have a change of heart  o boi, y na? abeg make she no try again oooo. No time for this now. na u go hold hin honeypot when 9ja man decide to explore am? she don talkam say she no wan try again. Make we encouragam make she no try na, becos motor don full. Naija guys no be pump action. Posted: at 16-06-2011 06:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 16-06-2011 06:37 PM (13 years ago) (m) Reply |
leave her she is intercontinental manizer Posted: at 16-06-2011 06:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cjmek at 16-06-2011 07:08 PM (13 years ago) (m) Really?   ? Posted: at 16-06-2011 07:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 16-06-2011 07:14 PM (13 years ago) (f) e consign
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 16-06-2011 07:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 16-06-2011 07:15 PM (13 years ago) (f) leave her she is intercontinental manizer
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 16-06-2011 07:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
proudly naija Posted: at 16-06-2011 07:19 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 16-06-2011 07:19 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 16-06-2011 07:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HISJOY at 16-06-2011 07:21 PM (13 years ago) (f) i just dey pass make i drink tea first brb Posted: at 16-06-2011 07:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Incognegro at 16-06-2011 07:23 PM (13 years ago) (m) i just dey pass make i drink tea first brb
abi u like s.african guys dis one wey u dey go Posted: at 16-06-2011 07:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
50scent at 16-06-2011 07:39 PM (13 years ago) (m)
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 16-06-2011 07:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 16-06-2011 07:40 PM (13 years ago) (f) NUS...........
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 16-06-2011 07:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
una still dey talk abt naija guys Posted: at 16-06-2011 07:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Incognegro at 16-06-2011 07:47 PM (13 years ago) (m) una still dey talk abt naija guys  flyfly i bin try some white chick but dem dey cry why now Posted: at 16-06-2011 07:47 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |