who get d fault? (Page 6)

Date: 17-06-2011 8:59 pm (13 years ago) | Author: temitope kuti
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- at 7-07-2011 08:46 PM (13 years ago)
where ram?
Posted: at 7-07-2011 08:46 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 7-07-2011 09:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: k :D :Denolis on  6-07-2011 11:16 PM
Quote from: jossy4reall on  5-07-2011 07:09 AM
Yes na only two gals and na bcuz dem beg me to help dem cuz they wan born somebody like me. ,,,,,,,,,,,Guess who two gals dem be

Na Skypon and Kenolis sisters Grin Grin

na just now i know say your brain no dey function well Angry Angry

Na lie,,,,,,,,,,,,,na ya eyez and mind wey no dey function well,,,,,,,,,,,,Datz y u no fit notice dat ma brain dey function well Cheesy
Or na bcuz I help ya sisters,,,,,,,,,na im make u dey talk to me like dat Huh?
I no force demooo,,,,,,,na dem come beg me Grin Grin

Posted: at 7-07-2011 09:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 7-07-2011 11:24 PM (13 years ago)
 Roll Eyes
Posted: at 7-07-2011 11:24 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 8-07-2011 12:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  7-07-2011 09:40 PM
Quote from: k :D :Denolis on  6-07-2011 11:16 PM
Quote from: jossy4reall on  5-07-2011 07:09 AM
Yes na only two gals and na bcuz dem beg me to help dem cuz they wan born somebody like me. ,,,,,,,,,,,Guess who two gals dem be

Na Skypon and Kenolis sisters Grin Grin

na just now i know say your brain no dey function well Angry Angry

Na lie,,,,,,,,,,,,,na ya eyez and mind wey no dey function well,,,,,,,,,,,,Datz y u no fit notice dat ma brain dey function well Cheesy
Or na bcuz I help ya sisters,,,,,,,,,na im make u dey talk to me like dat Huh?
I no force demooo,,,,,,,na dem come beg me Grin Grin

hmmm, another yeye combine mumu talk Grin Grin
Posted: at 8-07-2011 12:41 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-07-2011 12:59 PM (13 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 10-07-2011 12:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 10-07-2011 01:59 PM (13 years ago)
(m)
if you like
Posted: at 10-07-2011 01:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-07-2011 03:48 PM (13 years ago)
(m)
i go blow u ooooo  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 10-07-2011 03:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 10-07-2011 06:27 PM (13 years ago)
ok
Posted: at 10-07-2011 06:27 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 11-07-2011 01:36 AM (13 years ago)
(m)
i dey watch una
Posted: at 11-07-2011 01:36 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 09:16 AM (13 years ago)
(m)
abeggii, commot here  Angry Angry Angry

Posted: at 11-07-2011 09:16 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 02:33 PM (13 years ago)
(m)
i no know wetin go make am dey block road everytime  Angry Angry Angry Angry
i go soon call police for ram, cos as him dey block road so, na person wey him go thief him money wey him dey find so..... Angry Angry Angry Angry

Posted: at 11-07-2011 02:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 03:52 PM (13 years ago)
(m)
na today u dey know?
him dey block nah

Posted: at 11-07-2011 03:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 11-07-2011 04:03 PM (13 years ago)
(f)
Whaattaaa hell Angry Angry>>>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 11-07-2011 04:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 04:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:41 AM
Quote from: jossy4reall on  7-07-2011 09:40 PM
Quote from: k :D :Denolis on  6-07-2011 11:16 PM
Quote from: jossy4reall on  5-07-2011 07:09 AM
Yes na only two gals and na bcuz dem beg me to help dem cuz they wan born somebody like me. ,,,,,,,,,,,Guess who two gals dem be

Na Skypon and Kenolis sisters Grin Grin

na just now i know say your brain no dey function well Angry Angry

Na lie,,,,,,,,,,,,,na ya eyez and mind wey no dey function well,,,,,,,,,,,,Datz y u no fit notice dat ma brain dey function well Cheesy
Or na bcuz I help ya sisters,,,,,,,,,na im make u dey talk to me like dat Huh?
I no force demooo,,,,,,,na dem come beg me Grin Grin

hmmm, another yeye combine mumu talk Grin Grin


Na u shey? Roll Eyes

Posted: at 11-07-2011 04:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 04:47 PM (13 years ago)
(m)
of course Grin

Posted: at 11-07-2011 04:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 05:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 10-07-2011 03:48 PM
i go blow u ooooo  Angry Angry Angry Angry

Have Mercy on dat boy
He cried too much last time when I teach am lesson,,,,,,,,,,,,,,,,,,,so make u pity am  Cool

Posted: at 11-07-2011 05:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jerryz at 11-07-2011 05:21 PM (13 years ago)
(m)
na u talk kan no bi any nursery school pikin, na ur fualt no push sham put any bodi yeye tiv tiv smoker
Posted: at 11-07-2011 05:21 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 06:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 05:06 PM
Quote from: Skypon2002 on 10-07-2011 03:48 PM
i go blow u ooooo  Angry Angry Angry Angry

Have Mercy on dat boy
He cried too much last time when I teach am lesson,,,,,,,,,,,,,,,,,,,so make u pity am  Cool

but him no dey like pity him self
i for just say make i give am two better blow for teeth  Angry Angry Angry

Posted: at 11-07-2011 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 06:22 PM (13 years ago)
(m)
U wan kill ram Huh?,,,,,,,,,,,,,,,,,ma hand no dey ooooooooo

Posted: at 11-07-2011 06:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 06:31 PM (13 years ago)
(m)
ee go better say i kill am nah!
him too dey disturb  Angry Angry Angry

Posted: at 11-07-2011 06:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  7. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions