My question to Ladies (Page 3)

Date: 20-06-2011 10:02 am (13 years ago) | Author: kingdom omodu
1 2 [3]
- diplomatik at 22-06-2011 02:37 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kingoe on 20-06-2011 10:02 AM
Pals please this question goes to ladies, If your find your husband is cheating on you, does that warrant you to also cheat on him also?

NO!
anything else Huh?  Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-06-2011 02:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 22-06-2011 04:19 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 20-06-2011 05:40 PM
Quote from: moniconyez on 20-06-2011 05:36 PM
Quote from: sophiebaby on 20-06-2011 05:26 PM
na by force? live her naaaaaaaaaaaaaaaa

No be by force ooo, Sofy i no knw say the msg don sent, na him make i send am again na Grin Na wa to u ooo madam S/A.

 Grin Grin Grin
u no well. i dey naija now ooooooooooooooooooo abeg.. this S.A sef don put me for trouble

No be Small trouble oooo
Posted: at 22-06-2011 04:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions