Actress Tonto Dikeh Talks About Relationship With Wizkid (Page 2)

Date: 25-06-2011 7:46 am (12 years ago) | Author: Peter Izu
1 [2]
- man47 at 14-09-2011 03:54 PM (12 years ago)
(m)
even if  there is, is it a crime/
Posted: at 14-09-2011 03:54 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chiamka at 17-09-2011 10:55 AM (12 years ago)
(f)
evenir it true is no body besiness
Posted: at 17-09-2011 10:55 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- MegaOneplusone at 18-09-2011 12:57 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: babita on  5-09-2011 07:56 PM
TONTO why e be say after you take ganja finish you go dey talk like mad woman?? abi make we dey run for you??everytime na your news we go dey see here make you take your time ooo.your news no dey even comeout for better news papers self.

bros how far? Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-09-2011 12:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MegaOneplusone at 18-09-2011 01:02 AM (12 years ago)
(m)
if this happen to be her hubby, let her be Grin Grin Grin abi the boy no be dick him get? but like bros said, no dey worry us with your news wey no dey comot 4 better news paper Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-09-2011 01:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- D9ja at 18-11-2011 12:22 PM (12 years ago)
(m)
yeye talk.
Posted: at 18-11-2011 12:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kennyfagebs at 25-11-2011 04:03 PM (12 years ago)
(m)
i trust yhu tonto... plz jez b carefulll...!
Posted: at 25-11-2011 04:03 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ticketmaster at 25-11-2011 05:17 PM (12 years ago)
(m)

she love ganja so much
Posted: at 25-11-2011 05:17 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- creativecosmos at 25-11-2011 07:34 PM (12 years ago)
(m)
who d hell said wizkid was datin tonto by d way,do u want to kill d boy? dat chick is too hot for him abeg,he should go for his mates
Posted: at 25-11-2011 07:34 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- MegaOneplusone at 26-11-2011 11:31 PM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 26-11-2011 11:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tobencity at 15-03-2012 12:38 AM (12 years ago)
(f)
 I HOPE SO OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO Roll Eyes
Posted: at 15-03-2012 12:38 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Lekside1 at 17-03-2012 05:27 PM (12 years ago)
(m)
Tonto is a prostite ,i wnt be suprise if shes datin jonathan gudlluck
Posted: at 17-03-2012 05:27 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- swagzi at 22-03-2012 01:09 PM (12 years ago)
(m)
na only tonto dey here
Posted: at 22-03-2012 01:09 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Solidstonez at 14-05-2012 05:07 PM (11 years ago)
(f)
hmmmmm

Posted: at 14-05-2012 05:07 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cocoeni at 14-05-2012 05:19 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 14-05-2012 05:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Da-Senator at 1-06-2012 10:30 AM (11 years ago)
(m)
na wao! tonto na mistake say ur papa born u abi na course say u enter nollywod? since wen i don knw u im neva hear beta news about you yh?
Posted: at 1-06-2012 10:30 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- verah at 1-06-2012 01:26 PM (11 years ago)
(f)
m tcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew old news

Posted: at 1-06-2012 01:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- verah at 1-06-2012 01:31 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Lekside1 on 17-03-2012 05:27 PM
Tonto is a prostite ,i wnt be suprise if shes datin jonathan gudlluck
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked she don do ashawo reach urside bfor?  Huh? Huh? Huh?

Posted: at 1-06-2012 01:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- germy at 15-11-2012 01:44 PM (11 years ago)
(f)
peeping
Posted: at 15-11-2012 01:44 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]