oh boy! na who u dey kiss this time around?


Posted: at | |
Quote from: jeffrey4u on 30-07-2011 06:56 PM kissing? oh boy! na who u dey kiss this time around? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Him mama just buy tortoise,,,,,,na d tortoise he dey kiss ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
bcos dem dey use remote dey control una dos yeye ppl ReplyI AM
| |||||
make him no carry the tortoise come here ooo Replycos i go match am die.... ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Thou shall not kill oo Replyna so e dey for Bible
| |||||
i no send anybody message ooooo Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jeffrey4u on 31-07-2011 11:55 PM Thou shall not kill oo na so e dey for Bible Who teach u dat bible ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 31-07-2011 11:14 PM make him no carry the tortoise come here ooo cos i go match am die.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM
| |||||
but how person go dey carry tortoise dey come here? Replythe person dey do juju? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 02:52 PM Quote from: jeffrey4u on 31-07-2011 11:55 PM Thou shall not kill oo na so e dey for Bible Who teach u dat bible ![]() the truth be say, that guy no get bible for house ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 09:13 PM but how person go dey carry tortoise dey come here? the person dey do juju? ![]() ![]() He no dey fear? He no go try am cuz if he try am he go kno say he lost d tortoise b dat Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 09:17 PM Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 02:52 PM Quote from: jeffrey4u on 31-07-2011 11:55 PM Thou shall not kill oo na so e dey for Bible Who teach u dat bible ![]() the truth be say, that guy no get bible for house ![]() ![]() He no be christian and he no be Muslim na juju boy wey quote bible Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 09:21 PM Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 09:13 PM but how person go dey carry tortoise dey come here? the person dey do juju? ![]() ![]() He no dey fear? He no go try am cuz if he try am he go kno say he lost d tortoise b dat i don talk am say i go match am die.... him go shit hot shit from him mouth.... ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 09:24 PM Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 09:17 PM Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 02:52 PM Quote from: jeffrey4u on 31-07-2011 11:55 PM Thou shall not kill oo na so e dey for Bible Who teach u dat bible ![]() the truth be say, that guy no get bible for house ![]() ![]() He no be christian and he no be Muslim na juju boy wey quote bible juju man wey dey quote bible ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
hehehehe Replywhere this tin happen
| |||||
which thing? Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Contoversial Activist, VeryDarkMan Released After Five Days In EFCC Custody
Manchester United v Ath Club: UEFA Europa League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers&Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest