tmaxdon at 8-07-2011 05:15 AM (13 years ago) (m) i c
your brain I.C don bun ?? na him nyash i.c. wey burn  you think say i go pay you money if you talk??
Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own? Posted: at 8-07-2011 05:15 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 8-07-2011 07:19 AM (13 years ago) him no hear ram Posted: at 8-07-2011 07:19 AM (13 years ago) | | |
Reply |
at 8-07-2011 09:35 AM (13 years ago) Posted: at 8-07-2011 09:35 AM (13 years ago) | | |
Reply |
tmaxdon at 8-07-2011 04:47 PM (13 years ago) (m) him no hear ram
e mean say people wey talk say hin IC don burn no dey lie.....the IC wey burn for his brain na the one wey dey work for hin hearing... Posted: at 8-07-2011 04:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 8-07-2011 05:02 PM (13 years ago) sorry go meet electrician to fix am for you, Posted: at 8-07-2011 05:02 PM (13 years ago) | | |
Reply |
hans121 at 8-07-2011 05:10 PM (13 years ago) (m) hahahaha Posted: at 8-07-2011 05:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hehhehehehe
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 8-07-2011 05:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 8-07-2011 05:45 PM (13 years ago) Posted: at 8-07-2011 05:45 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 8-07-2011 06:01 PM (13 years ago) Posted: at 8-07-2011 06:01 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 9-07-2011 01:05 AM (13 years ago) (m) i c
your brain I.C don bun ?? na him nyash i.c. wey burn  you think say i go pay you money if you talk?? Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?  see me see problem ooooo, you wan turn king. am out because i no read am self Posted: at 9-07-2011 01:05 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
U never see d problem u dey run,,,,,,,,,,,if u come see am den u go fly
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-07-2011 07:45 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tmaxdon at 9-07-2011 10:41 AM (13 years ago) (m) sorry go meet electrician to fix am for you,
Give am money make hin go do am "Good Samaritan" Posted: at 9-07-2011 10:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeffrey4u at 9-07-2011 12:34 PM (13 years ago) (m) Posted: at 9-07-2011 12:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tmaxdon at 9-07-2011 05:24 PM (13 years ago) (m) You no read am u just dey write comment go..ahhh! u get problem...if na serious case now judge go just put u for 6 months in jail for contributing to what u know nothing about..... Posted: at 9-07-2011 05:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 10-07-2011 02:02 AM (13 years ago) (m) U never see d problem u dey run,,,,,,,,,,,if u come see am den u go fly  i know say you must enter here, you no see say my trap don catch you be that Posted: at 10-07-2011 02:02 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 10-07-2011 02:05 AM (13 years ago) (m) You no read am u just dey write comment go..ahhh! u get problem...if na serious case now judge go just put u for 6 months in jail for contributing to what u know nothing about..... sorry for you you here!!! the judge suppose hold you for posting this in track....you no say na here i dey pass every morning der go work Posted: at 10-07-2011 02:05 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tmaxdon at 10-07-2011 09:34 AM (13 years ago) (m) You no read am u just dey write comment go..ahhh! u get problem...if na serious case now judge go just put u for 6 months in jail for contributing to what u know nothing about..... sorry for you you here!!! the judge suppose hold you for posting this in track....you no say na here i dey pass every morning der go work  U dey pass for naijapals go work....this one no be small thing oo...I go add ur name for the names of people wey need treatment..I have these names now...Stephen,emejuru,solid-solid (acute kolomentalism) Kenolis (chronic acute kolomentalism)..Terryworld and so on...dem need Doctor badly... Posted: at 10-07-2011 09:34 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 10-07-2011 12:37 PM (13 years ago) (m) i c
your brain I.C don bun ?? na him nyash i.c. wey burn  you think say i go pay you money if you talk?? u no even get money self......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-07-2011 12:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-07-2011 12:39 PM (13 years ago) (m) i c
your brain I.C don bun ?? na him nyash i.c. wey burn  you think say i go pay you money if you talk?? Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own? wetin dey worry this one? who be king and queen here? ooooooooookkkkkkk! na kenolis u dey tell? infact deal with ram
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-07-2011 12:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-07-2011 12:41 PM (13 years ago) (m) sorry go meet electrician to fix am for you,
buhabuhabuhabuhabuhabuhaaaaaaaaaaa.......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-07-2011 12:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |