poster him talk say e don tie, no be today ,meaning na pb4 , infact na outdated pix, no be me talk am ooo ,i just help you translate wetin rayspeed talk finish

u sef dey 4lo talk....wen dem discharge u 4rm yaba left
Posted: at 2-07-2011 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
poster him talk say e don tie, no be today ,meaning na pb4 , infact na outdated pix, no be me talk am ooo ,i just help you translate wetin rayspeed talk finish
u sef dey 4lo talk....wen dem discharge u 4rm yaba left
hahahahaha make una see this yeye man oooo, cus i help am translate wetin rayspeed tell ram, him con say i follow talk, anyway na only person wey dem discharge from yaba left fit come post this kind pictures

and anoda person wey dem discharge com 4lo comment
Posted: at 2-07-2011 12:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Skypon2002 at 2-07-2011 12:24 PM (13 years ago) (m)
Quote from: omoladey on 2-07-2011 11:49 AM
Quote from: emejuru on 2-07-2011 11:34 AM
poster him talk say e don tie, no be today ,meaning na pb4 , infact na outdated pix, no be me talk am ooo ,i just help you translate wetin rayspeed talk finish
u sef dey 4lo talk....wen dem discharge u 4rm yaba left
this morning
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 2-07-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
poster him talk say e don tie, no be today ,meaning na pb4 , infact na outdated pix, no be me talk am ooo ,i just help you translate wetin rayspeed talk finish
u sef dey 4lo talk....wen dem discharge u 4rm yaba left
this morning
i tot as much...
Posted: at 2-07-2011 01:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Skypon2002 at 2-07-2011 01:49 PM (13 years ago) (m)
Quote from: omoladey on 2-07-2011 01:03 PM
Quote from: Skypon2002 on 2-07-2011 12:24 PM
Quote from: omoladey on 2-07-2011 11:49 AM
Quote from: emejuru on 2-07-2011 11:34 AM
poster him talk say e don tie, no be today ,meaning na pb4 , infact na outdated pix, no be me talk am ooo ,i just help you translate wetin rayspeed talk finish
u sef dey 4lo talk....wen dem discharge u 4rm yaba left
this morning
i tot as much...
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 2-07-2011 01:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero