dem crazy pics (Page 3)

Date: 02-07-2011 10:04 am (12 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
1 2 [3] 4 5 6 ... 16
- at 4-07-2011 01:48 PM (12 years ago)
try, but no pollution 
Posted: at 4-07-2011 01:48 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-07-2011 01:55 PM (12 years ago)
(f)
I go woooze u slap now Angry
Posted: at 4-07-2011 01:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-07-2011 02:03 PM (12 years ago)
Quote from: Sheree on  4-07-2011 01:55 PM
I go woooze u slap now Angry

e be like dem forget to flog you well for small,
if i hold you ,i go spank the yeye comot from your boot
Posted: at 4-07-2011 02:03 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-07-2011 02:05 PM (12 years ago)
(f)
e be like say u no dey fear huh Angry

na me u wan spank Huh? I go forget my palm for ur face soon Grin Tongue
Posted: at 4-07-2011 02:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-07-2011 02:06 PM (12 years ago)
no only spank i go do you,
i go even do you more things Angry
Posted: at 4-07-2011 02:06 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-07-2011 02:16 PM (12 years ago)
(f)
e be like say u don forget to take ur melecin Huh? Angry
Posted: at 4-07-2011 02:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-07-2011 02:18 PM (12 years ago)
na me you dey talk to?i go give you belle oo ,
i mean i go wound you ooo Angry Angry Angry
Posted: at 4-07-2011 02:18 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-07-2011 02:18 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

yeye man like u
Posted: at 4-07-2011 02:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-07-2011 02:24 PM (12 years ago)
you still dey talk huh?
make i catch you first ,
you go see wetin you go see Angry Angry Angry
Posted: at 4-07-2011 02:24 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-07-2011 02:25 PM (12 years ago)
(f)
 Tongue Tongue Tongue

nothing dey happen Grin Grin
Posted: at 4-07-2011 02:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-07-2011 02:28 PM (12 years ago)
ok we shall see Tongue
Posted: at 4-07-2011 02:28 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-07-2011 02:29 PM (12 years ago)
(f)
boo Undecided
Posted: at 4-07-2011 02:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-07-2011 02:31 PM (12 years ago)
haha ;Dhahahaha
Posted: at 4-07-2011 02:31 PM (12 years ago) |
Reply
- MissyBarbie at 4-07-2011 04:15 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 4-07-2011 04:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 4-07-2011 04:16 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 4-07-2011 04:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 4-07-2011 04:16 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-07-2011 04:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 4-07-2011 04:46 PM (12 years ago)
(m)
 Sad Sad Sad

Posted: at 4-07-2011 04:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-07-2011 05:50 PM (12 years ago)
 Grin
Posted: at 4-07-2011 05:50 PM (12 years ago) |
Reply
- 50scent at 4-07-2011 06:41 PM (12 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool Cool Cool Cool

Posted: at 4-07-2011 06:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-07-2011 06:49 PM (12 years ago)
borrow borrow ,you don borrow naijapals sun glass
dey swag
Posted: at 4-07-2011 06:49 PM (12 years ago) |
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 16