dem crazy pics (Page 12)

Date: 02-07-2011 10:04 am (13 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 16
- Skypon2002 at 21-07-2011 12:28 PM (13 years ago)
(m)
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry

Posted: at 21-07-2011 12:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 21-07-2011 01:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 12:28 PM
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry
poor men laff dey always different Grin
Posted: at 21-07-2011 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Chiluvsky at 21-07-2011 01:04 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-07-2011 01:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 21-07-2011 08:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me
Posted: at 21-07-2011 08:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Splendidndy at 21-07-2011 08:52 PM (13 years ago)
(m)
PIX LUKS REAL. HMMM
Posted: at 21-07-2011 08:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 22-07-2011 09:06 PM (13 years ago)
(m)
ask ram
Posted: at 22-07-2011 09:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 22-07-2011 09:41 PM (13 years ago)
(m)
ask am give us
Posted: at 22-07-2011 09:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 12:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 21-07-2011 01:00 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 12:28 PM
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry
poor men laff dey always different Grin

 Grin Grin Grin Grin
na bread and beans laff be that Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 12:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 12:28 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 21-07-2011 08:11 PM
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me

 Cheesy Cheesy Cheesy
abi na u like am

Posted: at 23-07-2011 12:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Frb2015 at 23-07-2011 04:24 AM (13 years ago)
(f)
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
Posted: at 23-07-2011 04:24 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Frb2015 at 23-07-2011 04:26 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
i meant to say small not same lol
Posted: at 23-07-2011 04:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:26 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
i meant to say small not same lol
oya make we see ram
Posted: at 23-07-2011 10:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:41 PM
ask am give us
dem padlock ya own mouth?
Posted: at 23-07-2011 10:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:27 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 01:00 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 12:28 PM
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry
poor men laff dey always different Grin

 Grin Grin Grin Grin
na bread and beans laff be that Grin Grin
roasted beans wit fried cassava  Grin
Posted: at 23-07-2011 10:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:28 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 08:11 PM
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me

 Cheesy Cheesy Cheesy
abi na u like am
na she like me...u no c wey she just dey shine teeth 4 me since?
Posted: at 23-07-2011 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Frb2015 at 23-07-2011 04:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:25 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:26 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
i meant to say small not same lol
oya make we see ram

In your dreams
Posted: at 23-07-2011 04:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- johniykon at 23-07-2011 04:58 PM (13 years ago)
(m)
GUY WATS UR PROBLEM, RE U A CRAZE BWOOY
WHY RE YOU DAT FUNNY.
UR PIX IS FUNNY ANYWAY
U TRY
Posted: at 23-07-2011 04:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 05:49 PM (13 years ago)
(m)
na wetin u wan tell me b dat wey u first dey ask me wetin be ma problem...?
Posted: at 23-07-2011 05:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol

wetin this one dey talk self?Huh? Sad Sad

Posted: at 23-07-2011 11:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:20 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:25 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:26 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
i meant to say small not same lol
oya make we see ram

wetin she say she wan show us? Huh?

Posted: at 23-07-2011 11:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 16

Featured Discussions