it hurst so much (Page 4)

Date: 08-07-2011 1:13 pm (13 years ago) | Author: Beulah
1 2 3 [4] 5
- at 8-07-2011 04:06 PM (13 years ago)
ok you go borrow
Posted: at 8-07-2011 04:06 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 8-07-2011 05:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-07-2011 03:29 PM
Terry yeye na so you chop salt reach,
no wonder you head swell-up like this ,
and i also notice sey the too much salt don even melt your brain,
try put your head inside freezer make e help you block your brain small  Cheesy
hehehe i don talk am say ur brain na goat own but u no believe me,how person like u go dey talk lyk say ur brain na made in aba?
Abeg go knack head 4 road joor

Posted: at 8-07-2011 05:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-07-2011 05:59 PM (13 years ago)
terry brain don scatter ,
na goat own dem put for ram,
that why him stubborn pass goat cus small of him own mix with the goat brain
Posted: at 8-07-2011 05:59 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 8-07-2011 06:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-07-2011 05:59 PM
terry brain don scatter ,
na goat own dem put for ram,
that why him stubborn pass goat cus small of him own mix with the goat brain
e bi like say dem dey kerosine polish ur brain,abi ur brain dey get partial contact?
I sure say housefly brain beta pass ur brain cos na water full ur brain

Posted: at 8-07-2011 06:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-07-2011 06:20 PM (13 years ago)
i sorry for you
Posted: at 8-07-2011 06:20 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 8-07-2011 06:51 PM (13 years ago)
(m)
hehehe yeye don overpower u

Posted: at 8-07-2011 06:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 8-07-2011 09:54 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 8-07-2011 09:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 8-07-2011 10:24 PM (13 years ago)
(m)
lol

Posted: at 8-07-2011 10:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-07-2011 09:01 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-07-2011 03:06 PM
congratulobia
uve just gotten out of newbiesm
comment as much as u can in different topics
so u can become an addict too
welcomt to the crew of yeye
if u cant beat them
join them

YOU HAVE NOW BEEN CONFIRMED AS A YEYE APPRENTICE



YEYE VICE PRESIDENT I DEY HAIL OOOO
I C DAT U HAVE JUST UPGRADED YA YEYE AND ALSO INDUCTED NEW YEYE IN YA GROUP
KEEP IT UP Roll Eyes

Posted: at 9-07-2011 09:01 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 9-07-2011 12:39 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 9-07-2011 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-07-2011 01:05 PM (13 years ago)
(m)
he no get brush

Posted: at 9-07-2011 01:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 9-07-2011 01:24 PM (13 years ago)
(m)
ok ram com collect brush oo

Posted: at 9-07-2011 01:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sexybarrista4 at 9-07-2011 01:29 PM (13 years ago)
(f)
Joke or wot
Posted: at 9-07-2011 01:29 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 9-07-2011 02:03 PM (13 years ago)
(m)
ram ansa

Posted: at 9-07-2011 02:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 9-07-2011 02:05 PM (13 years ago)
(m)
he goats  Grin Grin

Posted: at 9-07-2011 02:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 9-07-2011 02:52 PM (13 years ago)
(m)
oke mkpi

Posted: at 9-07-2011 02:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 9-07-2011 02:56 PM (13 years ago)
yeye people
Posted: at 9-07-2011 02:56 PM (13 years ago) |
Reply
- habsat at 9-07-2011 03:08 PM (13 years ago)
(f)
same here
Posted: at 9-07-2011 03:08 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 9-07-2011 03:10 PM (13 years ago)
(m)
hehehe urs is the newest newbie

Posted: at 9-07-2011 03:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 9-07-2011 03:12 PM (13 years ago)
Terry gate-man why you open gate for ram?
Posted: at 9-07-2011 03:12 PM (13 years ago) |
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions