Not much addicted but having fun.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 12-07-2011 01:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Sodman4luv at 12-07-2011 02:35 AM (13 years ago) (m) bt u ar offline as @ d time of dis post Posted: at 12-07-2011 02:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2011 09:48 AM (13 years ago) (f) thank God am not Addicted
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2011 09:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 12-07-2011 10:01 AM (13 years ago) (f) Reply |
123Sonia at 12-07-2011 10:04 AM (13 years ago) (f) But this one better pass cocaine and weed addiction Posted: at 12-07-2011 10:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
billy25 at 12-07-2011 10:05 AM (13 years ago) (m) Reply |
kebella at 12-07-2011 10:07 AM (13 years ago) (f) crase dey worry yu
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-07-2011 10:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 12-07-2011 10:13 AM (13 years ago) (f) kebs, abeg no vex, wetin be the mission make i know if i fit join.  if i tell yu my mission yu go de-activate ur account sharply
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-07-2011 10:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 12-07-2011 10:19 AM (13 years ago) (f) Reply |
kebella at 12-07-2011 10:21 AM (13 years ago) (f) No be only u ooo my family members wan disown me because of naijapals.
so ur addicted!!
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-07-2011 10:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 12-07-2011 10:34 AM (13 years ago) (m) i don show i don show victims of NP! Posted: at 12-07-2011 10:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 12-07-2011 11:04 AM (13 years ago) (f)  BOMA>>yes oooooooooooo ..ok..if u no believe me, come sleep for my bed wit me..den u go see say i go dey sleep dey laugh..all na cos of NP oooooooo How u dey? I dey fine my dear. You and quinodinga don for get me abi? Posted: at 12-07-2011 11:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Y dis question? Posted: at 12-07-2011 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ehhh?  hmmnnn. hope say, no be suicide mission o. Posted: at 12-07-2011 09:02 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 12-07-2011 09:04 PM (13 years ago) (f) lol all join
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-07-2011 09:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 12-07-2011 09:05 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-07-2011 09:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 30000 ke? Posted: at 12-07-2011 09:07 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
abi...o Posted: at 12-07-2011 09:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 12-07-2011 09:09 PM (13 years ago) (f) yes nah
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-07-2011 09:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
maryclaret at 12-07-2011 09:35 PM (13 years ago) (f) Funny how I've been here since '09, yet the interest wasn't really there till this summer. Man, now I'm just hooked. I just love the reading some of the intelligent/unintelligent/crazy/funny comments people post here.
Ada Mbaise Posted: at 12-07-2011 09:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |