Ore mi
eh why e he eh
So many times I wonder why
tears dey for my eyes
for so long me I no know
say my girlfriend and my best friend
they play me and they no send
this na the thing we dey make me feel so
I been forgive her the other time
she was begging to be mine
i told her not too cry
that everything will be alright
but now i wonder why
it has to be this guy
this na my only best friend
Chorus:
If na you
tell me wetin you go do your girl friend
Omoge ti mo feran
ti emi fe mo
ti emi feri
omoge mi ati padi mi
won ti se mi nkan ti o da
wetin you go do your best friend
this na padi mi, ore mi
girl why ya aa
Verse 2
No no no no no no
i no go fit take am anymore [lailai]
she suppose to be my wife
to bring light to our lifes
to my personal person
i don learn my lesson
and i dey swear
this no go happen again o
this na my biggest mistake ye
and my friend no go see me again
and my girl no go put me for shame
Chorus
[background: Omo ji a se n nkan now,
(no you don't understand)
Omo bone e no go sabi
(he is beginning to suspect)]
I been forgive her the other time
she was begging to be mine
i told her not too cry
that everything will be alright
but now i wonder why
it has to be this guy
this na my only best friend...
girl ee ee, Ore mi ...
no no no no no no, I no go fit take am anymore...
Chorus
this no go happen again o
this na my biggest mistake o
Posted: at | |