10k God 4 d flood

Date: 12-07-2011 11:46 am (12 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
[1] 2 3 4 ... 7
- at 12-07-2011 11:46 AM (12 years ago)
(m)
Praise the LORD!!! The LORD just gave me a new wet Infinity FX45 jeep!!! I was just coming out of my house and I saw the flood bringing in my blessing!!!Indeed it's a shower of blessing and its marvelous in my sight...the LORD will surprise some with duplexes, blackberries, shoes, umbrellas etc...position yourselves wella. Grin Grin.. welcome to Lagos

Posted: at 12-07-2011 11:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac
- omoladey at 12-07-2011 12:02 PM (12 years ago)
(m)
abeg remain wie u dey...i dey xpect 1 mansion oooo...no com burn ma cable ooooooo
Posted: at 12-07-2011 12:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 12-07-2011 12:17 PM (12 years ago)
(m)
sey wetin i do..? no be jejely i dey 4rnt of ma house wen d tin roll com...?
Posted: at 12-07-2011 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 12-07-2011 01:08 PM (12 years ago)
(m)
na u com help me c ram Huh?
Posted: at 12-07-2011 01:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 01:18 PM (12 years ago)
(m)
omo that rain just reshuffle the whole Lagos state....... Grin Grin

the flood carry mile 2 go V.I., ee carry V.I. go oshodi, ee carry oshodi come apapa, com carry apapa go iyanoba.....
no be small thing oooo  Grin Grin Grin

Posted: at 12-07-2011 01:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 12-07-2011 01:32 PM (12 years ago)
(f)
omoladey, i dey come your area
Posted: at 12-07-2011 01:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 12-07-2011 02:02 PM (12 years ago)
(m)
na ma prayer sef be dat...sey make d rain kari u com ma house Kiss
Posted: at 12-07-2011 02:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 02:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 12-07-2011 01:32 PM
omoladey, i dey come your area

i see the time wey the flood carry u pass my area to omoladey perimeter... Grin Grin

Posted: at 12-07-2011 02:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 12-07-2011 08:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 02:19 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 12-07-2011 01:32 PM
omoladey, i dey come your area

i see the time wey the flood carry u pass my area to omoladey perimeter... Grin Grin
so u sef c am Huh?
Posted: at 12-07-2011 08:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 12-07-2011 08:08 PM (12 years ago)
(m)
The flood sef carry my pant and one leg of slippers wey i keep in front of the house.

Posted: at 12-07-2011 08:08 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Omilim at 12-07-2011 09:14 PM (12 years ago)
(f)
poster you funny Grin Grin Grin
Posted: at 12-07-2011 09:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- maryclaret at 12-07-2011 11:16 PM (12 years ago)
(f)
lol funny  Grin

Posted: at 12-07-2011 11:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 13-07-2011 12:05 AM (12 years ago)
(m)
good work poster
Posted: at 13-07-2011 12:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 13-07-2011 09:48 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on 12-07-2011 08:08 PM
The flood sef carry my pant and one leg of slippers wey i keep in front of the house.
haaaa...shey no be dat pant wey i c u dey buy 4 market on saturday Huh?
Posted: at 13-07-2011 09:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 13-07-2011 12:31 PM (12 years ago)
(f)
hehehehehehe poster u dey craze oooo

Posted: at 13-07-2011 12:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 13-07-2011 01:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 13-07-2011 12:31 PM
hehehehehehe poster u dey craze oooo
me?
Posted: at 13-07-2011 01:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 13-07-2011 01:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 13-07-2011 12:31 PM
hehehehehehe poster u dey craze oooo
deffy...com ma house make i share d blessing wif u Kiss
Posted: at 13-07-2011 01:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 13-07-2011 01:53 PM (12 years ago)
(f)
na waaaooo u wan more flood? Shocked

Posted: at 13-07-2011 01:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- precious44 at 13-07-2011 01:56 PM (12 years ago)
(f)
hahahahaha

good one
Posted: at 13-07-2011 01:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Dexdy at 13-07-2011 02:08 PM (12 years ago)
(m)
guy GOD really bless u
Posted: at 13-07-2011 02:08 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
[1] 2 3 4 ... 7