Posted: at | |
| |||||
Solid tell ram again make e hear ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
poster i see ur house 4 mile 12 were flood keep am............ Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omoladey on 13-07-2011 02:53 PM Quote from: Deffney on 13-07-2011 01:53 PM na waaaooo u wan more flood? na u be d only blesin wey remain....make d flood just kari u com drop 4 ma domort ![]() ![]() see dis young pikin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
whistiling......................... Reply
| |||||
Quote from: add12 on 14-07-2011 04:47 PM poster i see ur house 4 mile 12 were flood keep am............ lai lai...maybe na emejuru house...i just dey here dey xpect 1 duplex...e b like sey d rain wan start again ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 14-07-2011 05:16 PM Quote from: omoladey on 13-07-2011 02:53 PM Quote from: Deffney on 13-07-2011 01:53 PM na waaaooo u wan more flood? na u be d only blesin wey remain....make d flood just kari u com drop 4 ma domort ![]() ![]() see dis young pikin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 10:22 AM Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area ![]() ![]() I go redesign him be dat,,,,,,,,,,,,,,,,,,,make una leave make I kill am ooo if u redesign am finish, i go com help u do my own reconstruction for him body..... him must hear word today...... ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 14-07-2011 02:42 PM Quote from: jossy4reall on 13-07-2011 09:14 PM Omoladey u see person wey pant dey him domot no carry am na ma jeep wey come ya side na im u grab sharp sharp abeg 4get dat jeep...e don go b dat I go send ma boyz may dem come panel beat u if u no return ma jeep to me ![]() ![]() ![]() so u no wan return my friend jeep abi? we go soon work on ur body ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 14-07-2011 02:45 PM Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area so u sef c me....na d jeep i wan go use carry deffy 4 office 2day![]() ![]() u dey use another person jeep dey toast woman abi? reconstruction and redesigning will be done on ur body very soon....... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 14-07-2011 02:45 PM Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area so u sef c me....na d jeep i wan go use carry deffy 4 office 2day![]() ![]() She knows wat I can do so she no go even try to enter dat jeep,,,,,,,,,,,,,,,,,,instead she go carry Interpol come carry u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() jossy jossy ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
yeye dey smell for uan head wella wella Replydaylight dreamersssssssssssss
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 08:02 PM Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 10:22 AM Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area ![]() ![]() I go redesign him be dat,,,,,,,,,,,,,,,,,,,make una leave make I kill am ooo if u redesign am finish, i go com help u do my own reconstruction for him body..... him must hear word today...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: HISJOY on 15-07-2011 09:40 AM yeye dey smell for uan head wella wella daylight dreamersssssssssssss yeye dey smell for ur Bosom ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 15-07-2011 10:35 AM Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 08:02 PM Quote from: jossy4reall on 14-07-2011 10:22 AM Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area ![]() ![]() I go redesign him be dat,,,,,,,,,,,,,,,,,,,make una leave make I kill am ooo if u redesign am finish, i go com help u do my own reconstruction for him body..... him must hear word today...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no worry, by the time we finish with u, u go know say no be only tailor and panel beater we learn ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 09:05 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() jossy jossy ![]() ![]() Skypon na true I dey yarn naa ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Skypon but y u dey talk wit kole kole boy,,,,,,,,,,,,,,,Ok u wan make im come carry dat refuse wey dey back yard ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
U no know say dat Omoladey na kole kole he dey do ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 15-07-2011 09:49 PM Quote from: Skypon2002 on 14-07-2011 09:05 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() jossy jossy ![]() ![]() Skypon na true I dey yarn naa ![]() ![]() for sure nah ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest