

Posted: at | |
Quote from: Deffney on 13-07-2011 01:53 PM na waaaooo u wan more flood? na u be d only blesin wey remain....make d flood just kari u com drop 4 ma domort ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Omoladey if u kno wat is gud 4 u,,,,,,,,,,,,,beta bring dat jeep to me within 12hrs ,,,,,,,,,,, na ma jeep be dat Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: stephen153 on 12-07-2011 11:51 AM hahahahahahahahahahahaha for my area the good Lord blessed me with enuf dutty papers, nylons, con ![]() poster i go relocate to ya area Stephen you have been blessed with those things ...pls no pick those papers bcos dem go think say u don enter market be that...
| |||||
Funny Reply
| |||||
poster u funny die ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: jossy4reall on 13-07-2011 04:13 PM Omoladey if u kno wat is gud 4 u,,,,,,,,,,,,,beta bring dat jeep to me within 12hrs ,,,,,,,,,,, na ma jeep be dat 4 ya dream... ![]()
| |||||
Na life I dey tell u no b dream matter ReplyIno dey joke wit u ooo ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
wat u gone do bro Reply![]()
| |||||
Quote from: omoladey on 12-07-2011 08:04 PM Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 02:19 PM Quote from: omotoyosolabisi on 12-07-2011 01:32 PM omoladey, i dey come your area i see the time wey the flood carry u pass my area to omoladey perimeter... ![]() ![]() ![]() i see am nah! ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: dirtykid on 12-07-2011 08:08 PM The flood sef carry my pant and one leg of slippers wey i keep in front of the house. so na u get that pant wey don brown finish wey dey front of my house? oya com carry am sharp sharp ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na 4rnt of ya house e dey....make him com kari am sharply b4 council g8o com catch u ooo Reply
| |||||
Omoladey u see person wey pant dey him domot no carry am na ma jeep wey come ya side na im u grab sharp sharp ReplyI go send ma boyz may dem come panel beat u if u no return ma jeep to me ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 13-07-2011 08:58 PM na 4rnt of ya house e dey....make him com kari am sharply b4 council g8o com catch u ooo abeg oooo make him com carry am cos all the fish for the water don dey die finish cos the pant durty wella ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area ![]() ![]() I go redesign him be dat,,,,,,,,,,,,,,,,,,,make una leave make I kill am ooo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 13-07-2011 09:14 PM Omoladey u see person wey pant dey him domot no carry am na ma jeep wey come ya side na im u grab sharp sharp abeg 4get dat jeep...e don go b dat I go send ma boyz may dem come panel beat u if u no return ma jeep to me ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 13-07-2011 10:01 PM i see wey him just use d jeep dey cruise the whole area so u sef c me....na d jeep i wan go use carry deffy 4 office 2day ![]() ![]()
| |||||
Hehhehheheh u go fine blessings na ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest