who dey follow u talk?



Posted: at | |
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 02:54 AM Na who wan 4lo u miss road? who dey follow u talk? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 02:54 AM Na who wan 4lo u miss road? Sorry we ar not going wit mad pple Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Abeg, go fine ur fellow mad man. na wetin concern me concern madman? Reply
| |||||
Na simple talk dey make vex like dis,,,,,,,,,,dis ya condition sef ReplyI say we no dey go wit mad man,,,u begin dey vex are u a mad man?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 07:59 PM Na simple talk dey make vex like dis,,,,,,,,,,dis ya condition sef wetin dey vex me be say ur madness don dey prove stubborn for all d prayers and money i dey spend 4 ur head. U no na suffering i dey use get d money? I say we no dey go wit mad man,,,u begin dey vex are u a mad man??
| |||||
I dey expect to get a normal ansar 4rm a sane man,,,,,,,,,,but I am shocked to hear an Insane talkin Reply![]() So I call dis insanity Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
U dey insult me upon d money i dey spend 4 u and sky? No wahala, i go leave una, make una enta market. Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 06:18 AM Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind turn to wetin? na that day u go know say kahki no be leather.......... na like tis ur face go be...... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 02:15 PM Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 02:54 AM Na who wan 4lo u miss road? Sorry we ar not going wit mad pple ![]() ![]() ![]() him think say we dey derive joy moving with him? abeg make him go one corner go chop durty....... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 08:38 PM U dey insult me upon d money i dey spend 4 u and sky? No wahala, i go leave una, make una enta market. U c ya way of understanding,,,,,,,,,,,,,,,,dis thing wey I talk now don turn to insult to u,,,,,,,,,,,, after u go dey try to convince me say u no dey mad Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 07:59 PM Na simple talk dey make vex like dis,,,,,,,,,,dis ya condition sef I say we no dey go wit mad man,,,u begin dey vex are u a mad man?? u know say this kyn people no dey understand something..... if u follow them dey talk, ee go be like say u dey for their category....... best thing na to bone am ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 08:31 PM I dey expect to get a normal ansar 4rm a sane man,,,,,,,,,,but I am shocked to hear an Insane talkin ![]() So I call dis insanity na so we see ram ooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 08:38 PM U dey insult me upon d money i dey spend 4 u and sky? No wahala, i go leave una, make una enta market. poor mad man ![]() ![]() which money u get? u wey go thief beggar money, them com catch u, wan use stone open ya head...... na him u com here dey make noise? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 08:40 PM Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 06:18 AM Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind turn to wetin? na that day u go know say kahki no be leather.......... na like tis ur face go be...... Oh boy dis face die ![]() ![]() ![]() Skypon na only durty wey dey chop turn himface like dis ,,,abi na u take blow design hi m face He no kno say ogogoro and sprite get d same colour but no be same taste Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Okay, sky if u wan try me, call me tom. Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 08:40 PM Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 06:18 AM Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind turn to wetin? na that day u go know say kahki no be leather.......... na like tis ur face go be......
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-08-2011 08:51 PM Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 08:40 PM Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 06:18 AM Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind turn to wetin? na that day u go know say kahki no be leather.......... na like tis ur face go be...... Oh boy dis face die ![]() ![]() ![]() Skypon na only durty wey dey chop turn himface like dis ,,,abi na u take blow design hi m face He no kno say ogogoro and sprite get d same colour but no be same taste na blow i go use design him face like that if him no take time ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 09:52 PM Okay, sky if u wan try me, call me tom. make i call u tom? wetin concern me and tom? abi i resemble tom and jerry for ya eyes? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 09:57 PM Quote from: Skypon2002 on 1-08-2011 08:40 PM Quote from: kasiemobi on 1-08-2011 06:18 AM Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind turn to wetin? na that day u go know say kahki no be leather.......... na like tis ur face go be...... the day wey u go try me, na so ur face go be ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)