Angry Husband! (Page 4)

Date: 18-07-2011 8:26 pm (13 years ago) | Author: bibismall
1 2 3 [4]
- jossy4reall at 1-08-2011 11:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 08:50 PM
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 08:38 PM
U dey insult me upon d money i dey spend 4 u and sky? No wahala, i go leave una, make una enta market.

poor mad man  Grin Grin
which money u get?

u wey go thief beggar money, them com catch u, wan use stone open ya head......
na him u com here dey make noise?  Angry Angry Angry

Na d same thing I ask ram he say he moni,,,,,,,,,I come ask hw much he get ,,,,,,,,he say na #9.50k

Posted: at 1-08-2011 11:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 1-08-2011 11:46 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 1-08-2011 11:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 1-08-2011 11:54 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 1-08-2011 11:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 12:35 AM (13 years ago)
(m)
@ jossy, na olodo that boy be....
him think say N9.50k na big money...
maybe him go dey think say na N9.5million  ooooo Cheesy Cheesy

Posted: at 2-08-2011 12:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 2-08-2011 11:46 AM (13 years ago)
(m)
pb4
Posted: at 2-08-2011 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- crusifixo at 2-08-2011 03:23 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 2-08-2011 03:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DHash at 2-08-2011 03:32 PM (13 years ago)
(m)
hmmm
Posted: at 2-08-2011 03:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 2-08-2011 07:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  2-08-2011 12:35 AM
@ jossy, na olodo that boy be....
him think say N9.50k na big money...
maybe him go dey think say na N9.5million  ooooo Cheesy Cheesy

may be he fink so Grin

Posted: at 2-08-2011 07:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 08:35 PM (13 years ago)
(m)
him need to go back to schl.

Posted: at 2-08-2011 08:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 2-08-2011 10:41 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 09:57 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-08-2011 08:40 PM
Quote from: kasiemobi on  1-08-2011 06:18 AM
Dis sky don dey try me. Did day i go jam ram, he go turn to wind


turn to wetin?
na that day u go know say kahki no be leather..........
na like tis ur face go be......
sky, ee be like say trailer jam u 4 market?
cute....white.guy.......... Lips Sealed
Posted: at 2-08-2011 10:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-08-2011 11:54 PM (13 years ago)
(m)
u like him? Grin

Posted: at 2-08-2011 11:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 3-08-2011 12:03 AM (13 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 3-08-2011 12:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 3-08-2011 06:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  2-08-2011 11:54 PM
u like him? Grin
its just white cute........u know........
Posted: at 3-08-2011 06:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-08-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue Tongue Tongue Tongue
he is not cute jare....

Posted: at 6-08-2011 12:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 6-08-2011 07:27 PM (13 years ago)
(m)
 Wink Wink Wink Wink Wink Wink
Posted: at 6-08-2011 07:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 11-08-2011 01:08 PM (13 years ago)
(m)
make i eat come back
Posted: at 11-08-2011 01:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 12-08-2011 01:50 AM (13 years ago)
(m)
hurry
Posted: at 12-08-2011 01:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 12-08-2011 10:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 19-07-2011 08:29 AM
Quote from: bibismall on 18-07-2011 09:20 PM
Quote from: kasiemobi on 18-07-2011 08:35 PM
Bibi, i go be responsible after breaking ur seal, shey? But, i nor sure say u still get seal ooo.

Ur just like ur partner stephen153, corrupt minds!
Wetin concern u and anoda person seal? U nor go read and pass? Shio!
na only dis seal wey i wan check dey vex u? C'mon come here make i gauge ur seal. D tin be gold?
[/quote

lol. Una no go kill me

Posted: at 12-08-2011 10:00 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 12-08-2011 12:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-08-2011 12:18 PM
Tongue Tongue Tongue Tongue
he is not cute jare....
at least cute in his own way.....
Posted: at 12-08-2011 12:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 12-08-2011 07:53 PM (13 years ago)
(m)
who is still hia?

Posted: at 12-08-2011 07:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions