kenolis and stephen153

Date: 20-07-2011 11:21 am (13 years ago) | Author: Digitalman
[1] 2 3 4 ... 6
- at 20-07-2011 11:21 AM (13 years ago)
(m)
omo! wahala dey ooo

see as Kenolis dey pass the sh*t giv stephen153
kenolis on the left, while stephen on the right side...


i just dey pass go drink som palmie na him i see them......

ken and steph, una weldone oooo...
i dey come make i go drink my palmie for mama iyabo joint. i dey come


Posted: at 20-07-2011 11:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero
- jossy4reall at 20-07-2011 11:44 AM (13 years ago)
(m)
D craziest of all d crazy pple inda houx
Kenolis and Stephen

Posted: at 20-07-2011 11:44 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Chiluvsky at 20-07-2011 11:45 AM (13 years ago)
(f)
Hahahahaha
Posted: at 20-07-2011 11:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 11:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 11:33 AM
hahaha
this pic na pb4 jooo

weather dem post am b4 or b5, i no wan know.... Cheesy Cheesy

Posted: at 20-07-2011 11:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 11:58 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 20-07-2011 11:44 AM
D craziest of all d crazy pple inda houx
Kenolis and Stephen

jossy, longest time.....
no mind those two mad men, dem dey use shit dey play Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 11:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- precious44 at 20-07-2011 12:05 PM (13 years ago)
(f)
hahahahaha


posted b4
Posted: at 20-07-2011 12:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- precious44 at 20-07-2011 12:08 PM (13 years ago)
(f)
stephen153 commot 4 road mak i pass, the shit the smell
Posted: at 20-07-2011 12:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 20-07-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
Skypon I just dey like Delegiwa
The two of dem no sabi play football so dem take dia shit dey play d one wey dem sabi

Posted: at 20-07-2011 12:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omoladey at 20-07-2011 12:22 PM (13 years ago)
(m)
omo c shit pass.....u go fear shit naaa
Posted: at 20-07-2011 12:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 12:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: precious44 on 20-07-2011 12:05 PM
hahahahaha


posted b4

who posted it b4?  Angry Angry

Posted: at 20-07-2011 12:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 12:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: precious44 on 20-07-2011 12:08 PM
stephen153 commot 4 road mak i pass, the shit the smell

look well make u no match am oooo Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 12:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 12:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 12:01 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-07-2011 11:56 AM
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 11:33 AM
hahaha
this pic na pb4 jooo

weather dem post am b4 or b5, i no wan know.... Cheesy Cheesy

abegi

 Angry Angry Angry Angry
see the kind play wey u and ken dey play  Angry Angry

Posted: at 20-07-2011 12:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 12:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 20-07-2011 12:08 PM
Skypon I just dey like Delegiwa
The two of dem no sabi play football so dem take dia shit dey play d one wey dem sabi


 Grin Grin Grin Grin
dem use shit dey do table tennis Grin

Posted: at 20-07-2011 12:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 12:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 20-07-2011 12:22 PM
omo c shit pass.....u go fear shit naaa

omo the thing wan fear me ooooo
 Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 12:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 20-07-2011 12:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 20-07-2011 12:29 PM
Quote from: jossy4reall on 20-07-2011 12:08 PM
Skypon I just dey like Delegiwa
The two of dem no sabi play football so dem take dia shit dey play d one wey dem sabi


 Grin Grin Grin Grin
dem use shit dey do table tennis Grin

I tire 4 dem

Posted: at 20-07-2011 12:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- add12 at 20-07-2011 12:37 PM (13 years ago)
(m)
passing
Posted: at 20-07-2011 12:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 20-07-2011 12:39 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahahahahahahahaha

Sky Sky dis na new sport abi?

Posted: at 20-07-2011 12:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Dafey at 20-07-2011 12:41 PM (13 years ago)
(f)
Mtchwwwwwwwww
Posted: at 20-07-2011 12:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 01:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Dafey on 20-07-2011 12:41 PM
Mtchwwwwwwwww

its very easy....
just go to ur backyard, pull off ur clothes and hug the transformer  Angry Angry Angry

Posted: at 20-07-2011 01:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 01:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 20-07-2011 12:39 PM
hahahahahahahahahahahaha

Sky Sky dis na new sport abi?

 Grin Grin Grin
u can ask ken or steph.

Posted: at 20-07-2011 01:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 6

Featured Discussions