Sorry my people i was held in see hold up where i ,the river Goddess and all the sea creation are having nice time together,you dont need to blame me cos they didnt want me to live them cos of my classic and wonderful jokes,you wont believe it i crack their ribs comot and dem give me the king of comedy now that i am back u go no say na me be me i no be u and no go everly be u so sit down relax and watch me cracking ya head comot.
Posted: at 26-07-2011 08:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
terryworld at 27-07-2011 12:00 AM (13 years ago) (m)
hehe Nicky,i been think say u don forget ur password,hw com u come access ur account?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 27-07-2011 12:00 AM (13 years ago) | Hero
nickyvil at 27-07-2011 07:58 AM (13 years ago) (m)
no mind me terry where i keep d password d key to d padlock don lost bt now rat bring am out so i open am and now i dey here,how u dey my man?how everybody 4 here n d craziest people dem still dey here
Posted: at 27-07-2011 07:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
nickyvil at 28-07-2011 12:34 PM (13 years ago) (m)
oya terry no mind them make we go there i got some secret to unlock for ya if we get there are u ready make we no let them no...50million dollars dey where i bury am there make we quickly go carry am terry
Posted: at 28-07-2011 12:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Skypon2002 at 28-07-2011 01:48 PM (13 years ago) (m)
Quote from: nickyvil on 26-07-2011 08:50 PM
Sorry my people i was held in see hold up where i ,the river Goddess and all the sea creation are having nice time together,you dont need to blame me cos they didnt want me to live them cos of my classic and wonderful jokes,you wont believe it i crack their ribs comot and dem give me the king of comedy now that i am back u go no say na me be me i no be u and no go everly be u so sit down relax and watch me cracking ya head comot.
u sabi crack joke?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 28-07-2011 01:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero