

Posted: at | |
![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
wetin u do ram naaa? Reply
| |||||
i donno ooo Reply
| |||||
Quote from: omoladey on 28-07-2011 06:51 PM wetin u do ram naaa? i no do ram anything oo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
lol Reply
| |||||
lanudja what is this for Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 01:48 PM Quote from: nickyvil on 26-07-2011 08:50 PM Sorry my people i was held in see hold up where i ,the river Goddess and all the sea creation are having nice time together,you dont need to blame me cos they didnt want me to live them cos of my classic and wonderful jokes,you wont believe it i crack their ribs comot and dem give me the king of comedy now that i am back u go no say na me be me i no be u and no go everly be u so sit down relax and watch me cracking ya head comot. u sabi crack joke? U NEVA CHANGE ABI SKY,UR SKY NEVA TURN BLUE NA RED E STILL TURN SINCE ABI
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 01:49 PM Quote from: nickyvil on 27-07-2011 02:07 PM stephen stephen yes oo olden days way i dey hold ur hand abi good say i meet everybody in good health oya lets go there go where? make una no come my house ooooo ![]() ![]() cos i don chop my beans and bread finish THANK GOD SAY D FISH STILL DEY COS I NO DEY PLAY WITH FISH U NO DAT OOO
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-07-2011 02:12 PM hope say ironlady & fevvy sef go soon come back?. ![]() DEM DEY COME NA HOLD UP HOLD DEM LIKE PHCN..BT B4 U OPEN UR EYES DEM DON ENTA
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 05:51 PM if them com back, make we dey jump up? ![]() ![]() SKY WE NO GO ONLY JUMP UP WE GO JUMP ENTA RIVER
| |||||
5OCENT IF U DEY ANGRY GO HUG TRANSFER...OMOLA..SOMEFIN I NO DO RAM OO BUT HE WAN DO RAM SOMEFIN.......LOL ....JEFFREY NA LOL DEM WAN USE CARRY U GO ABI Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 30-07-2011 07:48 AM Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 01:48 PM Quote from: nickyvil on 26-07-2011 08:50 PM Sorry my people i was held in see hold up where i ,the river Goddess and all the sea creation are having nice time together,you dont need to blame me cos they didnt want me to live them cos of my classic and wonderful jokes,you wont believe it i crack their ribs comot and dem give me the king of comedy now that i am back u go no say na me be me i no be u and no go everly be u so sit down relax and watch me cracking ya head comot. u sabi crack joke? U NEVA CHANGE ABI SKY,UR SKY NEVA TURN BLUE NA RED E STILL TURN SINCE ABI ![]() ![]() ![]() my own sky na blue ooooo i don change tey tey....... ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: nickyvil on 30-07-2011 07:50 AM Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 01:49 PM Quote from: nickyvil on 27-07-2011 02:07 PM stephen stephen yes oo olden days way i dey hold ur hand abi good say i meet everybody in good health oya lets go there go where? make una no come my house ooooo ![]() ![]() cos i don chop my beans and bread finish THANK GOD SAY D FISH STILL DEY COS I NO DEY PLAY WITH FISH U NO DAT OOO ![]() ![]() u know say him be fisherman ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: nickyvil on 30-07-2011 07:53 AM Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 05:51 PM if them com back, make we dey jump up? ![]() ![]() SKY WE NO GO ONLY JUMP UP WE GO JUMP ENTA RIVER but i no go jump enter river niger oooooo cos that one na die... and i hear say them don dredge am again so anybody wey jump enter, na mamaiwater house straight oooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
yeye people Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
yeye Reply
| |||||
eyey ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)