why (Page 2)

Date: 29-07-2011 10:38 am (13 years ago) | Author: njoku udochukwu
1 [2]
- giftmurphy at 29-07-2011 07:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: creativecosmos on 29-07-2011 10:38 AM
Why do Bride & Groom exchange vow during wedding ?

To tell each other affectionately... Sweetheart U R Dead !

seriously its funny but y d u r dead|?Huh???
Posted: at 29-07-2011 07:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 29-07-2011 09:10 PM (13 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 29-07-2011 09:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- creativecosmos at 29-07-2011 10:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 03:49 PM
Quote from: creativecosmos on 29-07-2011 01:39 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 01:32 PM
tampon na their madness language, so make him dey speak am dey go abeg
b4 him infect person here Sad Sad
TAMPON,na ur name na

 Shocked Shocked Shocked i see, u no even go school join ur madness?
u see skypon, u dey call am tampon..... Huh? Huh?

com make i give u money, so that u go start school  Tongue Tongue
fool,TAMPON<na d name wey i giv u,u no even no d meanin,u dey talk about school.
Posted: at 29-07-2011 10:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- deguzman at 30-07-2011 05:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 29-07-2011 01:35 PM
posta dis one u say make u post joke!
I thank God oo

haha y u dey tnx god?
Posted: at 30-07-2011 05:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-07-2011 11:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 06:29 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 12:42 PM
who be tampon for here? Angry Angry

Na only dat guy kno who be tampon,,,,,,,,,,u kno his mental situation,,,,he no dey see d way normal pple see Wink Wink

 Grin Grin Grin
na their mental language be that.... only his fellow mental people na them go understand am....... Grin Grin Grin

Posted: at 30-07-2011 11:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-07-2011 11:16 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: creativecosmos on 29-07-2011 10:41 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 03:49 PM
Quote from: creativecosmos on 29-07-2011 01:39 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 01:32 PM
tampon na their madness language, so make him dey speak am dey go abeg
b4 him infect person here Sad Sad
TAMPON,na ur name na

 Shocked Shocked Shocked i see, u no even go school join ur madness?
u see skypon, u dey call am tampon..... Huh? Huh?

com make i give u money, so that u go start school  Tongue Tongue
fool,TAMPON<na d name wey i giv u,u no even no d meanin,u dey talk about school.

bro, abeg speak ur madness language dey go front b4 them go think say me and u dey kolo-mad together.....
i no dey respond to mental people.
i made mistake by responding at first, and i no think say i go answer u again...
i wish u good luck in ur madness..... Undecided Undecided

Posted: at 30-07-2011 11:16 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 30-07-2011 07:23 PM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 30-07-2011 07:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- creativecosmos at 31-07-2011 09:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 30-07-2011 11:16 AM
Quote from: creativecosmos on 29-07-2011 10:41 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 03:49 PM
Quote from: creativecosmos on 29-07-2011 01:39 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 01:32 PM
tampon na their madness language, so make him dey speak am dey go abeg
b4 him infect person here Sad Sad
TAMPON,na ur name na

 Shocked Shocked Shocked i see, u no even go school join ur madness?
u see skypon, u dey call am tampon..... Huh? Huh?

com make i give u money, so that u go start school  Tongue Tongue
fool,TAMPON<na d name wey i giv u,u no even no d meanin,u dey talk about school.

bro, abeg speak ur madness language dey go front b4 them go think say me and u dey kolo-mad together.....
i no dey respond to mental people.
i made mistake by responding at first, and i no think say i go answer u again...
i wish u good luck in ur madness..... Undecided Undecided
I see u are not just a tampon but a block head.all d while wen i dey call u tampon,u neva still no d meanin,even dictionary u no sabi read.sit down there dey argue wit person wey clever pass u.
Posted: at 31-07-2011 09:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 31-07-2011 11:02 AM (13 years ago)
(m)
morning peep!!
Posted: at 31-07-2011 11:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 31-07-2011 02:24 PM (13 years ago)
(f)
mornin.dear
Posted: at 31-07-2011 02:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 31-07-2011 03:29 PM (13 years ago)
(m)
n me?
Posted: at 31-07-2011 03:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 08:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 31-07-2011 11:02 AM
morning peep!!

gud morning too......

Posted: at 31-07-2011 08:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 08:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on 31-07-2011 03:29 PM
n me?

 Cheesy Cheesy
u no follow.....

Posted: at 31-07-2011 08:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 1-08-2011 01:48 AM (13 years ago)
(m)
thz
Posted: at 1-08-2011 01:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions