otagermo at 14-08-2011 07:51 PM (13 years ago) (m) almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
what kind of comment is this mr man??? are you well at all,,,,has something gone out that your emty brain,,,,you should go and see a doctor fast.....hmmmmmmm....another funny comment from another dog. Posted: at 14-08-2011 07:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rahmsade at 14-08-2011 07:56 PM (13 years ago) (m) ok! Posted: at 14-08-2011 07:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
interpo77 at 14-08-2011 08:09 PM (13 years ago) (m) this is movie, since u can go naked just for free stlye then it is to do it for money since the producer would pay her a lot of money Posted: at 14-08-2011 08:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i like her sha,..well it her life her body ...money money money...she is doing it for money..
loving ur back yard girl. Posted: at 14-08-2011 08:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fourty at 14-08-2011 08:31 PM (13 years ago) (m) Actress Tonto Dike is set to star in yet another porn movie after she featured in one called ‘dirty secret’. The movie which will be out in no time is titled ‘stripper in love’. A redhead who has seen a preview of it says the actress appeared naked at some point in the movie.
Y r u guys such a dickhead in here,u hardly see or write anything good,particularly bout Tontoh Dike and bout any artise in 9ja and u r so fast in criticizing what they do for work.Its called ACTING mo'fockas and stop bringin ur archaic and stupid old society "acceptable" norms to everything..She was giving a script to act out and she did and thats how u know a good actor/actress..leave this lady alone and get a life!..honeypots!! Posted: at 14-08-2011 08:31 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mimibre at 14-08-2011 08:35 PM (13 years ago) (f)  Have seen angelina jolie's own? Posted: at 14-08-2011 08:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Whatever, na she get her bodi.. Posted: at 14-08-2011 08:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mimibre at 14-08-2011 08:43 PM (13 years ago) (f) almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
u sef u dey stupid 4 sayin dis rubbish! Who con tel u say na everyone 4 naijapals dey encourage am? Biko pls mind how u say stupid n freakin words to naija people o! Pls i don beg u o! don't make me furious. Posted: at 14-08-2011 08:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mimibre at 14-08-2011 08:57 PM (13 years ago) (f) Tonto u no try at al. May be dis time dem go ban u totally 4 nollywood, 4 dis ur rubbish act. Aaaa! How could u stupidly went ahead to act another porn movie after d other one u acted almost destoryed ur career? I think dat ur career ain't gud enough 4 u! I no go tel u anythin again! al i wil just tel u, is dat u should continue with ur stupidity. Mtchewww rubbish! Posted: at 14-08-2011 08:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Basilfm at 14-08-2011 09:11 PM (13 years ago) (m) E no concern me
I think u are right dear Posted: at 14-08-2011 09:11 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
serababy at 14-08-2011 09:12 PM (13 years ago) (f) if she wan even act the real porn self who cares....... Posted: at 14-08-2011 09:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
larredy at 14-08-2011 09:29 PM (13 years ago) (m) im outta of here man Posted: at 14-08-2011 09:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
IamME at 14-08-2011 09:33 PM (13 years ago) (f) who cares Posted: at 14-08-2011 09:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kattie77 at 14-08-2011 09:44 PM (13 years ago) (f) How dis matter take concern me?abeg clear road make i pass jor Posted: at 14-08-2011 09:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gigiezief at 14-08-2011 09:59 PM (13 years ago) (f) Tonto Dikee Is Just Doin Her ! If Yahh Got Ahh Problem Wiff Dat Uu Can Kill Your Selff (: ! smh Just Hatinn On Herr ! Posted: at 14-08-2011 09:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
donajoduaa at 14-08-2011 10:12 PM (13 years ago) (m) which one come concern all nigerian people ,wey you begin dey say thunder this ,thunder that ,make you talk wetin you surpose talk ,and if you no get better thing to talk ,close your mouth . Posted: at 14-08-2011 10:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mayorsolar at 14-08-2011 10:23 PM (13 years ago) (m) All becos of money.Na wah o. Posted: at 14-08-2011 10:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
page2011 at 14-08-2011 10:34 PM (13 years ago) (m) WATIN DE HAPPEN MY COUNTRY PEOPLE, NO BE PANTY AND BRA PEOPLE DEY TAKE SWIM FOR BITCH? MAKE WE NO DEY PRETEND LIKE SAY WE NO GBADU GOOD ATTITUDE AAA, NIJA PEOPLE NA COMPUTA WORLD WE DAYOOO!! Posted: at 14-08-2011 10:34 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
will0101 at 14-08-2011 10:46 PM (13 years ago) (m) almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
all ur family member are useless, and we the true born nigeria cause u exnigeria chiko parch up like u that, that thunder go first roast ur father or mother ur uncles ur sisters 4 ur villiage, b4 the thunder will finaly scatter u put 4 front of ur chiko shrine buda,  see nonesence talk, infact na caterpiller we no get brake go scatter put 4 front of that computer  .... i dont know what ur problem is and shout up ur mouth,hungry fool like u...tht same catapiller kill ur family first,hiss Posted: at 14-08-2011 10:46 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
feyee at 15-08-2011 12:11 AM (13 years ago) (f) its her biz not mine............stripper in love, will someone believe me if i say i know wht the movie is all about?....the name says it all, daaaah Posted: at 15-08-2011 12:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |