Posted: at | |
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
| |||||
dat is her own cup of tea....if she lik let her feature in complete porn movies........i pity her bf..... Reply
| |||||
Abegiii,..my as you said, is her own cup of tea,...if she like, she should go naked,..na she get herself,..lol...abeg una backyard gate dey open, make i pass dey go... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
i like her sha,..well it her life her body ...money money money...she is doing it for money.. ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
is a free world she can do any thing she like's Reply
| |||||
I pass. ReplySome fellaz tryna make me will ma skillz
| |||||
Abegii comot road jooooooh! Reply
| |||||
I would love to c her tits, I bet it aint so cool like Angelina Jolie's...... Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na her life no body can live it for her Reply
| |||||
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense Reply
| |||||
E no concern me ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
IBEG LEAVE HER ALONE. THIS POSTER WHERE U COME FROM SEF? U DEY TALK LIKE VILLAGE MAN. SHE DEY ONLY ACT TO MAKE A LIVING, WHAT OF THOSE WHICH DEY FOR ITALY DEY SELL DIA BODY AND RISK HIV. TONTO NO SELL HERSEF, SHE DEY ONLY ACT, NOTHING ELSE. THIS POSTER DON FALL MY HAND Reply
| |||||
its Tonto some once name???she is not even fine....if she like make she naked...if nah only me her film go spoil for STORE..poster i can see U dont have a JOB. Reply
| |||||
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense all ur family member are useless, and we the true born nigeria cause u exnigeria chiko parch up like u that, that thunder go first roast ur father or mother ur uncles ur sisters 4 ur villiage, b4 the thunder will finaly scatter u put 4 front of ur chiko shrine buda, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: derbi on 14-08-2011 03:30 PM Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense all ur family member are useless, and we the true born nigeria cause u exnigeria chiko parch up like u that, that thunder go first roast ur father or mother ur uncles ur sisters 4 ur villiage, b4 the thunder will finaly scatter u put 4 front of ur chiko shrine buda, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense MY GIRL I DEY FEEL YOU............I NO FOLLOW, NA DEM SABI
| |||||
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense BUT GIRL, BAD WORD TO SAY..... THUNDER STRIKE UNA....WATCH YOUR MOUTH, AND BE CARE THE KIND OF WORDS YOU USE ON PEOPLE.......
| |||||
can sum1 pls send her contakt 2me? Coz i nid 2 act 1 soft porn movie wit her. Wtf ReplyNEXT
| |||||
dat 1 na 4 her pocket...dat movie no go sell. Who dey even hear about dirty secrets again? Reply
| |||||
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense Not again!!!..........am tired of readin comments here dat condemn Nigeria or Naijapals! If u dont lyk the site or the country....Pls, dont key in the words in ur address bar!!!!!!!!! Nobody forced u in here!...neither are ur fingaz glued 2 ur keyboard! So, why not do urself a favor..... And logout, alryt?!....gosh!!!! ![]() ![]() ![]() ![]()
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)