










Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 22-08-2011 04:08 PM e noh big pass ya ow nn naa u wey no get okpolo eyez dey talk self
| |||||
Quote from: jeffrey4u on 23-08-2011 12:30 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who u dey kiss dis time?? so u ar one dem huh I no kno weda na Jerry2tobias or Terry be ya partner,,,,,,,abeg tell us make we dey kno dem,,,,,,,,,,Gayz in da houx Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
so we have gay in the house...wetin be his girly name now... ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Hahahaha somehow funny Reply
| |||||
Quote from: Deffney on 23-08-2011 01:40 PM so we have gay in the house...wetin be his girly name now... We dey wait make him come tell us Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-08-2011 01:29 PM Quote from: jeffrey4u on 23-08-2011 12:30 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who u dey kiss dis time?? so u ar one dem huh I no kno weda na Jerry2tobias or jossy be ya partner,,,,,,,abeg tell us make we dey kno dem,,,,,,,,,,Gayz in da houx Quote from: jossy4reall on 23-08-2011 01:29 PM Quote from: jeffrey4u on 23-08-2011 12:30 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who u dey kiss dis time?? so u ar one dem huh I no kno weda na Jerry2tobias or jossy be ya partner,,,,,,,abeg tell us make we dey kno dem,,,,,,,,,,Gayz in da houx A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry dis ya yeye don over ripe,,,,,Y u dey put ma name dia?? if no be u he dey kiss,,,,den we go kno say na Jerry2tobias bcuz na two u dey above him Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hehe na now u don dey talk like person wey suckle small Bosom ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Shut up na big Bosom I suck wit enuf milk unlike u wey drink cow and goat milk Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hehehe u no even suckle at all ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
see this nephew and uncle here...them go talk bout the kin Bosom them suck...na waaaooooooooooooo ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
hehehehehe him wan suckle Bosom ....abeg u get any one 4 him? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 23-08-2011 03:27 PM hehehe u no even suckle at all u don talk am since say I suck my mother Bosom and u kno it Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hmmmmmmmmmmmmm Reply
| |||||
Quote from: terryworld on 23-08-2011 03:34 PM hehehehehe him wan suckle Bosom ....abeg u get any one 4 him? see as u talk....u no even have the chance to see Bosom at ur age ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() or....flourish neva let u see am? Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 23-08-2011 03:45 PM Quote from: terryworld on 23-08-2011 03:34 PM hehehehehe him wan suckle Bosom ....abeg u get any one 4 him? see as u talk....u no even have the chance to see Bosom at ur age ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() or....flourish neva let u see am? He no even see flourish Bosom ,,,,she dey take nylon cover her Bosom Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hehehehehehe ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-08-2011 03:53 PM Quote from: Deffney on 23-08-2011 03:45 PM Quote from: terryworld on 23-08-2011 03:34 PM hehehehehe him wan suckle Bosom ....abeg u get any one 4 him? see as u talk....u no even have the chance to see Bosom at ur age ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() or....flourish neva let u see am? He no even see flourish Bosom ,,,,she dey take nylon cover her Bosom na she use nylon? see wetin kin husband dis terry self.....him no care ooo jossy jossy hope ya wife no use coconut shell for her Bosom ooooo Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Deffney my wife can not try dat ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest