papa and mama

Date: 22-08-2011 1:06 am (13 years ago) | Author: omobolade olagunju
- at 22-08-2011 01:06 AM (13 years ago)
(f)
One day sunny return from scholl hin mama con they beat am papa na enter e con say mama sunny y u dey beat am u 1 kill my son wetin he do uu and she say he fail his home work the teacher ask him 5 + 5 and he con fail am the papa con ask ram say ok u wey they beat am u knw the answer the woman say of course now na 55 the ma con say tank ur God u get am!

Posted: at 22-08-2011 01:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
- omoladey at 22-08-2011 04:40 AM (13 years ago)
(m)
d whole family attended OLODO GRAMMAR SKUL...9ce 1 posta though na old joke
Posted: at 22-08-2011 04:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 22-08-2011 06:23 AM (13 years ago)
(f)
them na stephen students

Posted: at 22-08-2011 06:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 22-08-2011 02:51 PM (13 years ago)
(f)
see as you comment, them say u be principal of that school

Posted: at 22-08-2011 02:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 22-08-2011 10:21 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-08-2011 10:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-08-2011 10:29 PM (13 years ago)
(m)
papa and mama olodo
pb4

Posted: at 22-08-2011 10:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 23-08-2011 12:45 AM (13 years ago)
(m)
hehehehehe
Posted: at 23-08-2011 12:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 23-08-2011 11:52 AM (13 years ago)
(m)
 Wink Wink

Posted: at 23-08-2011 11:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions