ALBINO IN WANDE COAL COLOUR (Page 2)

Date: 22-08-2011 12:05 pm (13 years ago) | Author: hakeem
1 [2] 3 4 5 ... 13
- Ak33m at 23-08-2011 11:48 AM (13 years ago)
(m)
lol
my boi don dey feel
bad
eeeyahh
sur wii
bt na u I dey tok to na abi u 1 blank me
Posted: at 23-08-2011 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 23-08-2011 11:49 AM (13 years ago)
(m)
lol una welldone oooooooooooo

Posted: at 23-08-2011 11:49 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Ak33m at 23-08-2011 11:54 AM (13 years ago)
(m)
wu ask u
amu ibu
Posted: at 23-08-2011 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 24-08-2011 07:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 22-08-2011 04:01 PM
Quote from: kingsleyd on 22-08-2011 03:45 PM
pb4pb4pb4pb4pb4pb4pb4pb4pb4pb4

make u bring out the evidence now Wink
come na court of law we dey? wey u dey ask 4 evidence
Posted: at 24-08-2011 07:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-08-2011 07:47 AM (13 years ago)
(m)
yea,na me be the judge

Posted: at 24-08-2011 07:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingsleyd at 24-08-2011 08:07 AM (13 years ago)
(m)
go siddon yeye terry
Posted: at 24-08-2011 08:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 08:52 AM (13 years ago)
(f)
very yeye one
Posted: at 24-08-2011 08:52 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 24-08-2011 09:03 AM (13 years ago)
(m)
huh?when was the last time i slapped u?

Posted: at 24-08-2011 09:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 09:09 AM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh? remind me
Posted: at 24-08-2011 09:09 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 24-08-2011 09:19 AM (13 years ago)
(m)
i guess last nite

Posted: at 24-08-2011 09:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 09:21 AM (13 years ago)
(f)
u guess, u wish  Roll Eyes
Posted: at 24-08-2011 09:21 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 24-08-2011 09:26 AM (13 years ago)
(m)
wish wetin? wish to slap u? na just last nite i slap u last

Posted: at 24-08-2011 09:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 09:29 AM (13 years ago)
(f)
how come na only u remember Huh?
Posted: at 24-08-2011 09:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 24-08-2011 09:35 AM (13 years ago)
(m)
abeg free me make i eat joor

Posted: at 24-08-2011 09:35 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingsleyd at 24-08-2011 09:41 AM (13 years ago)
(m)
eat wetin? beans as usaul
Posted: at 24-08-2011 09:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 09:49 AM (13 years ago)
(f)
  :'( :'(
Posted: at 24-08-2011 09:49 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 24-08-2011 09:52 AM (13 years ago)
(m)
oya no cry again 

Posted: at 24-08-2011 09:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 09:59 AM (13 years ago)
(f)
them just dey tear ur package.... e dey make me cry 4 u
Posted: at 24-08-2011 09:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kingsleyd at 24-08-2011 10:09 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mixbrown on 24-08-2011 09:59 AM
them just dey tear ur package.... e dey make me cry 4 u
no 2 cry 4 ram ooooo
Posted: at 24-08-2011 10:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mixbrown at 24-08-2011 10:10 AM (13 years ago)
(f)
ok
Posted: at 24-08-2011 10:10 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 13

Featured Discussions