Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.   ..u no serious ooo silly-j no be introduce me to the business.. Who introduce you to the business Emma? lol
Talk true, make naijapals shame...lol
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 27-03-2009 08:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
watin dey happen here
Import and Export...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 29-03-2009 12:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg no kidnap me o...if u kidnap me sef na ur hand u go take borrow money return me
 very funnie
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 29-03-2009 01:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickens at 29-03-2009 08:57 PM (16 years ago) (m) o boy u've got me crackin my ribs......the hitman. hahaha Posted: at 29-03-2009 08:57 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
o boy u've got me crackin my ribs......the hitman. hahaha
na ooo girl..anyway..... take am easy they crack am am oooo... Posted: at 30-03-2009 03:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shipzy2003 at 30-03-2009 07:19 AM (16 years ago) (m) Guy u try funny Posted: at 30-03-2009 07:19 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Guy u try funny
see you sef, na babe no be guy silly j be.... Posted: at 30-03-2009 09:16 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.  which kain picture be dis again na sillyJ, wetin dey happen na? abi u wan confuse everbody? take ur tyme oh! Posted: at 30-03-2009 06:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 30-03-2009 08:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
herdeyshojym wetin do u for mouth? u fall? Posted: at 30-03-2009 10:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.  which kain picture be dis again na sillyJ, wetin dey happen na? abi u wan confuse everbody? take ur tyme oh! no mind her jare na different different things she just they put watin i fit call this pic way be like ""smiguel in lord of the ring"""... Posted: at 30-03-2009 11:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.  which kain picture be dis again na sillyJ, wetin dey happen na? abi u wan confuse everbody? take ur tyme oh! no mind her jare na different different things she just they put watin i fit call this pic way be like ""smiguel in lord of the ring"""...  ah ah!!!!! na serious matter oh! Posted: at 30-03-2009 11:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.  which kain picture be dis again na sillyJ, wetin dey happen na? abi u wan confuse everbody? take ur tyme oh! Greatest, you are very funnie...hahahaha ( still laughing...)
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 08:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
o boy u've got me crackin my ribs......the hitman. hahaha
Thanks Dickens... but don't say that again... LOL ( I'm not a guy)  to ya'all
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 08:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Guy u try funny
Thanks... ( i'm not a guy) lol
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 08:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.  which kain picture be dis again na sillyJ, wetin dey happen na? abi u wan confuse everbody? take ur tyme oh! no mind her jare na different different things she just they put watin i fit call this pic way be like ""smiguel in lord of the ring"""...  Emma take time o! abi na curry I go give you sef... lol... which one con be "Smiguel" hhahaha! e be like say you don dey watch too much movie...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 09:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emma only drinks kai kai... Iphie, don't tell him o! I even had that he smuggles it ... to emmm! I forgot the name.  which kain picture be dis again na sillyJ, wetin dey happen na? abi u wan confuse everbody? take ur tyme oh! no mind her jare na different different things she just they put watin i fit call this pic way be like ""smiguel in lord of the ring"""...  ah ah!!!!! na serious matter oh! hahaha! which one be the serious part? lol
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 09:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
herdeyshojym wetin do u for mouth? u fall?
Super glued!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 2-04-2009 02:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 2-04-2009 04:56 PM (16 years ago) (m) Guy u try funny
Thanks... ( i'm not a guy) lol  AT LAST SOM1 FINALLY NOTICE SAY U B GUY.....VERY SOON EVRYBDY GO SABI SAY U DEY SERVE 4 SONA..LOL Posted: at 2-04-2009 04:56 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 2-04-2009 04:59 PM (16 years ago) (m) if u no be guy,then u be gay.dey lk alyk
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 2-04-2009 04:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |