

Posted: at | |
![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 12:27 PM .... i love this... its really paying off. sure nne, sure ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 12:27 PM .... i love this... its really paying off. chieeee..... dis antidot sey work no be small thing oooo.... where all the wild animals go now? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-03-2009 12:27 PM Quote from: Kristiantus on 20-03-2009 12:10 PM Quote from: Sillyjokker on 20-03-2009 12:07 PM Yeah Kris! am on track... no one's gonna stop me... go do your thing girl.... you're super duba.... chieeee, chineke saviour your people... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() How many posts remain na mumu....BRB since momo ...i talk am say u no get brain......all those una dot just tell me how childish and brainless u are.have fun kris..i dey watch u oooo..u no fit hide na.....u don shit for church..u wan come run...lol...NEVER...God sef no go gree...lollllllzzzzzzzz
| |||||
this tripod sef? wetin be ur own ABBS "Acquired Bad Belle Syndrome" don dey worry you? this is joke and comedy forum, and u can yab ur friend or anyone else, not a fight park, get dat into ur soaked brain! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 02:24 PM this tripod sef? wetin be ur own ABBS "Acquired Bad Belle Syndrome" don dey worry you? this is joke and comedy forum, and u can yab ur friend or anyone else, not a fight park, get dat into ur soaked brain! E dey pain u?.......give ur self respect ooo dgrate......kris and sillj messed up..and i will deal with them accordinly....i no yab gy again..e don free me ...and that maturity...but those remaining 2...hmmmmm...i just start..and abeg no join dem ooo....my yabbing no get limit. cool.... ![]()
| |||||
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 02:29 PM Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 02:24 PM this tripod sef? wetin be ur own ABBS "Acquired Bad Belle Syndrome" don dey worry you? this is joke and comedy forum, and u can yab ur friend or anyone else, not a fight park, get dat into ur soaked brain! E dey pain u?.......give ur self respect ooo dgrate......kris and sillj messed up..and i will deal with them accordinly....i no yab gy again..e don free me ...and that maturity...but those remaining 2...hmmmmm...i just start..and abeg no join dem ooo....my yabbing no get limit. cool.... ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 02:24 PM this tripod sef? wetin be ur own ABBS "Acquired Bad Belle Syndrome" don dey worry you? this is joke and comedy forum, and u can yab ur friend or anyone else, not a fight park, get dat into ur soaked brain! SHAMAYA RE TI FE GUN IGI RE KO JA EWE OTI FE TE.......I SE JU KON PERE LOKU FI E TO FI MA TE...MA BA BO OOO...@D TOLLGATE
| |||||
.. Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-03-2009 03:25 PM .. Christiantus Osuagwu u are soo childish
| |||||
dg8 u are inresposible....get it at d corner of ur bash brain....LOL Reply
| |||||
he has done just as u said omat....lets w8 and see if it works Reply
| |||||
![]()
| |||||
Wetin dey happen 4 here na?@ All ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
omo me sef no know oh Reply2.0.
| |||||
Toks hw far na, Replygist dey o. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
i dey o Replywetin dey happn na 2.0.
| |||||
Some KOLO peeps jst invade dis forum 4rm only God knws where com dey misyarn dey pollute d whole place@ toksE ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
there are other things ons can joke on about the ijaw people not only millitancy. u guys should please stop Replyto change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience
| |||||
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 02:29 PM Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 02:24 PM this tripod sef? wetin be ur own ABBS "Acquired Bad Belle Syndrome" don dey worry you? this is joke and comedy forum, and u can yab ur friend or anyone else, not a fight park, get dat into ur soaked brain! E dey pain u?.......give ur self respect ooo dgrate......kris and sillj messed up..and i will deal with them accordinly....i no yab gy again..e don free me ...and that maturity...but those remaining 2...hmmmmm...i just start..and abeg no join dem ooo....my yabbing no get limit. cool.... ![]() This kind of statement can only come from under-aged kids that were brought up in the slums. "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)