cadanre at 24-08-2011 08:47 AM (12 years ago) (f) Dem no lazy at ooool. Lezi person can neva do data. Dem dey try but failed..... Too bad!
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 24-08-2011 08:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 24-08-2011 08:59 AM (12 years ago) (m) HOW TRUE IS THIS STORY? HOW COME WE DID NOT SEE OR READ HOW THE CULPRITS GOT ARRESTED?, HOW MANY KIDNAPPERS HAS N.P.F APPREHENDED FOR THE PAST 3YEARS? THIS SHOULD BE FALSE NEWS FOLKS. ABEG MAKE UNA FREE INNOCENTS CITIZENS BEFORE THUNDER GO STRIKE UNA, poor man no get mouth for that country GOD pls HELP ME :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 24-08-2011 08:59 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
virgineve at 24-08-2011 09:05 AM (12 years ago) (m) can u imagin? wetin go be their punishment Posted: at 24-08-2011 09:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 24-08-2011 09:06 AM (12 years ago) (m) how did they catch them?
[/quotenne na with oda eshi because dem too dey use oda eshi Posted: at 24-08-2011 09:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 24-08-2011 09:14 AM (12 years ago) (m) why i come be say na only urgly ones dey dey into all dis bad bad things......see face Posted: at 24-08-2011 09:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osesunday at 24-08-2011 09:25 AM (12 years ago) (m) Wat goes around comes around Posted: at 24-08-2011 09:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
samorlar at 24-08-2011 09:45 AM (12 years ago) (f) Finally....God don catch dem
thank God for the innocent old man Posted: at 24-08-2011 09:45 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Wonders shall never End.....In every successful Evil a woman must be involved;the men should be release after some torture but the woman should the Hanged to Death because she must have be the source all things. Posted: at 24-08-2011 09:53 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Oh my God.I can see them,This is why we have not being coming back to our sweetest country,I want them to be kill. Posted: at 24-08-2011 10:00 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ohhhhh.....sorry make una no kill any of them even the woman,if True they are the kidnappers torture them and set them free and advice them not to do that anymore for they are still learning how to kidnap,they are not professionals. Posted: at 24-08-2011 10:05 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Merlin at 24-08-2011 10:15 AM (12 years ago) (m) no way to make money wen easy. May these ones be forgotten in jail, for ever and ever, amen! Posted: at 24-08-2011 10:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abdulmatin at 24-08-2011 10:19 AM (12 years ago) (m) Thank God 4 the oldman's life,one by one those wicked souls in this country will soon be flush out completely.Big amen Posted: at 24-08-2011 10:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
princedone at 24-08-2011 10:32 AM (12 years ago) (m) it is GOD doing but the nigeria police schould investigate the reason for the kidnappeing befor any action Posted: at 24-08-2011 10:32 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
GOD DEY FOR HEAVEN,I NO SAY IM GO FISH DEM OUT,O SE BABA GOD. Posted: at 24-08-2011 10:35 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
o boy ye hope say dem don plan how to sqander dat 20 million Idiot wuna mate de huzle ,,, Posted: at 24-08-2011 10:40 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmmmm na wa o
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 24-08-2011 10:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tardeyonhi at 24-08-2011 10:48 AM (12 years ago) (m) No one is talking about the Nigerian Police for a Job well done! lets give honour to whom honour is due! thumbs up to the Nigerian Police for a Job well done. Posted: at 24-08-2011 10:48 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
live jai abeg....so dat dem go join devil for the real business..........there are disgrace to der families and nigeria as a nation..send dem to evil forest..greedy people....na waaaaaaaa ooooooooo but women dey fellow for dis kidnapped.....this is the crew of anti christ...be careful :'( :'( :'( Posted: at 24-08-2011 10:52 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sodman4luv at 24-08-2011 11:00 AM (12 years ago) (m) Posted: at 24-08-2011 11:00 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Eucharia at 24-08-2011 11:04 AM (12 years ago) (f) see their faces like malu, re u sure they are not among Boko Haram group "Ode" one day monkey go go market and e no go return ,even woman is among them. Tufiakwa gi Posted: at 24-08-2011 11:04 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |