i no knw the name give am

Date: 24-08-2011 12:26 pm (13 years ago) | Author: omobolade olagunju
- at 24-08-2011 12:26 PM (13 years ago)
(f)
One day three friends are talking then one told dem he is getin married they where all happy sey the man one marry so dey con ask am the girl but hin keep quiet the next day they receive invitation which says
"I m getting married next month.. its small party and only few people will be invited.. dont bring any gift...just bring someone who ll marry me."

Posted: at 24-08-2011 12:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- terryworld at 24-08-2011 12:36 PM (13 years ago)
(m)
huh? belle dey pain u for leg?

Posted: at 24-08-2011 12:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 24-08-2011 12:44 PM (13 years ago)
(m)
where u dey go?  Sad

Posted: at 24-08-2011 12:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingsleyd at 24-08-2011 01:15 PM (13 years ago)
(m)
i jump am pass
Posted: at 24-08-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-08-2011 01:17 PM (13 years ago)
(m)
lol u go fear

Posted: at 24-08-2011 01:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 24-08-2011 03:47 PM (13 years ago)
(f)
i bring myself now

Posted: at 24-08-2011 03:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 24-08-2011 03:51 PM (13 years ago)
(m)
na waa oo
which kind post be dis naa??

Posted: at 24-08-2011 03:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 24-08-2011 03:56 PM (13 years ago)
(f)
ask posta na

Posted: at 24-08-2011 03:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- creativecosmos at 24-08-2011 03:58 PM (13 years ago)
(m)
nawaooooooooooooooh
Posted: at 24-08-2011 03:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 24-08-2011 04:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bolaolag on 24-08-2011 12:26 PM
One day three friends are talking then one told dem he is getin married they where all happy sey the man one marry so dey con ask am the girl but hin keep quiet the next day they receive invitation which says
"I m getting married next month.. its small party and only few people will be invited.. dont bring any gift...just bring someone who ll marry me."

u dey suffer from mumuistic mumutology.for the left part of ur inner most mind u think say this your yoke go make person laff.
I no dey surprise sef say na u wan marry but u no get pepe to arrange. Mosquito dey get muscle pull?
Posted: at 24-08-2011 04:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 25-08-2011 04:28 PM (13 years ago)
(f)
hmmn.....i see so go bring someone na
Posted: at 25-08-2011 04:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 25-08-2011 05:22 PM (13 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 25-08-2011 05:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 25-08-2011 06:49 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy
Posted: at 25-08-2011 06:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omoladey at 26-08-2011 12:04 AM (13 years ago)
(m)
is dis a joke,yoke,zoke,moke,foke,loke,roke,coke abi werin...?
Posted: at 26-08-2011 12:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 26-08-2011 07:26 PM (13 years ago)
(m)
hehehe none of the above

Posted: at 26-08-2011 07:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions