i go borrow you free of charge
15 kobo, wey u. Try cough now
make i use the plier de tooth you!
Posted: at | |
Quote from: stephen153 on 5-09-2011 02:40 PM e still dey Yeah! Steve O, U too muchi go borrow you free of charge 15 kobo, wey u. Try cough now make i use the plier de tooth you!
| |||||
Quote from: stephen153 on 5-09-2011 02:52 PM Quote from: Monsol on 5-09-2011 02:47 PM Quote from: stephen153 on 5-09-2011 02:40 PM e still dey Yeah! Steve O, U too muchi go borrow you free of charge 15 kobo, wey u. Try cough now make i use the plier de tooth you! No Na, I still dey that psychia we u carry me go!
| |||||
Clap for women Reply
| |||||
15kobo taaaaaaaaaaaaaaa u wont do anything...................common pant washer like u ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
WEY The 15kobo dey sef? Reply
| |||||
lol,the guy dey funny me ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 5-09-2011 05:22 PM lol,the guy dey funny me Abeb no laugh too muchjust reserve some Because more laugh dey come.
| |||||
i tire 4 the guy ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
:'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Quote from: Chiluvsky on 5-09-2011 03:31 PM Clap for women positive thinking always leads to positive result
| |||||
Quote from: Chiluvsky on 5-09-2011 03:31 PM Clap for women positive thinking always leads to positive result
| |||||
ok Reply
| |||||
tell them again abubakarzain Reply
| |||||
Quote from: stephen153 on 5-09-2011 06:46 PM who wan generate the laf NA Stephen and him snake wey neva come out of prison since 19 kridin kridin!
| |||||
But seriously,, ReplyStephen, I dey arrange with Terry,Jossy and onehardex to go hire The strongest lawyer for Naija to come bail u out of that cell. U Don too tey there. People don forget say somebody like Stephen 153 dey exist. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
15 kobo, ReplyYour new profile pix fine no be small see as u come dey like one responsible boy.
| |||||
Which window, ReplyBetter cage wey scofield for Prisonbreak no go fit break A beg , Bend down dodge that ur snake before e spit for ur eyes or make one of youe eyes him breakfast.
| |||||
Snake wey neva chop for years no get friend oh! Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
U no no say ur first name na stingy? ReplyAbi u wan here ram for my mouth (Stingy Stephen153 first name and surname respectively)
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest