CHRISTMAS CHICKEN 4 UNA!!! (Page 3)

Date: 28-12-2008 4:58 pm (15 years ago) | Author: Ejemai Stephen
1 2 [3]
- orezo at 8-01-2009 02:33 AM (15 years ago)
(m)
o.k... I no go argue wit u for dis one... i go leave am for others to judge... u hear...
Posted: at 8-01-2009 02:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 03:39 AM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 8-01-2009 03:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 03:41 AM (15 years ago)
(m)
habi u want make me be judge too....
Posted: at 8-01-2009 03:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 03:45 AM (15 years ago)
(m)
no oooo

person wey no go school dey turn judge ?
Posted: at 8-01-2009 03:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 03:51 AM (15 years ago)
(m)
I no blame you... y u no go talk to me like dat... habi u think sey i be 2face...
Posted: at 8-01-2009 03:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 03:57 AM (15 years ago)
(m)
So you dey tell me say u go school. nothing do u na.
but why ur guy con dey paste 1+1+11
Posted: at 8-01-2009 03:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 04:05 AM (15 years ago)
(m)
No be u and dat guy dey drag last for secondary skool dat year?
Posted: at 8-01-2009 04:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 04:16 AM (15 years ago)
(m)
no o na ur set d guy dey now, me wey don finish six years b4 una
Posted: at 8-01-2009 04:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 04:19 AM (15 years ago)
(m)
u no just sabi book at all... No wonder u really repeat primary 6 six times... u 4get sey na for primary u start to dey shave ur beards... U don 4get sey u repeat six good yrs??
Posted: at 8-01-2009 04:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 05:14 AM (15 years ago)
(m)
make i just free you, e be like say that girl don dey touch u now so i no go talk.
Posted: at 8-01-2009 05:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]