dis is xtremely serious, bt negative must nt go negativ so dat we can easily erase it...for d woman judgment, GOD is the perfect JUDGE! there is always reason 4 happening of things, dat is y a YORUBA adage says: "beyiose boya eyitojuyenlo lase"
mr man, save ur yoruba for yaself .. wat reason can she possibly give for bllinding someone`s eyes?? Posted: at 29-08-2011 07:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa oo  but block head too full 4 naija  I no go fit teach 4 naija oo  u go talk sotee u eye go wan fall out lyk dis  see ur mouth... what can u teach?? na pidgin English u wan teach  write simple and correct english first b4 u disgrace urself here.. Posted: at 29-08-2011 07:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
2muchmoney at 29-08-2011 07:32 PM (13 years ago) (m) make una make the teacher blind her own child too if she get any Posted: at 29-08-2011 07:32 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
chukwumeri at 29-08-2011 07:40 PM (13 years ago) (m) dis teacher is verrrrrrrrrry wicked.if na mi i go blind em tu eyes. Cheeea mak dem giv mi d contract. Posted: at 29-08-2011 07:40 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 29-08-2011 07:45 PM (13 years ago) (m) They should removed one eye of that teacher and replace it on her right eye, since there is eye transplanting. I think that would solved the whole stress! No jail term no further punishment just as simple as that. Big winch!!
no no no...i no gree oooo...dat teacher devil eyes...no no no ...make the poor girl come usam dey see devils like the devil teacher... Posted: at 29-08-2011 07:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 29-08-2011 07:45 PM (13 years ago) (f) The teacher should be made blind too, jungle justice.
I DEY YOUR BACK lolsss
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 29-08-2011 07:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ify0 at 29-08-2011 08:01 PM (13 years ago) (f) This teacher must be wicked,beating up a pupil that even lead to blind her eye,i believe she is the witch,she deserved to be punished and send her out from that school,bcos she don´t deserve to be a teacher.nonsense. Posted: at 29-08-2011 08:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
1daful at 29-08-2011 08:05 PM (13 years ago) (f) if that was my daughter she wuld have paid thru her noise
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 29-08-2011 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
boyb2k at 29-08-2011 08:23 PM (13 years ago) (m) dat teacher is very wicked if i were to be dat girl's parent by force by fire u go do my pikin eye normal no be so i born namm Posted: at 29-08-2011 08:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
isaac_box at 29-08-2011 08:26 PM (13 years ago) (m) hahahaha abi oooo , na dem sure pass ooooo....exactly na waiting she need be dat no time for gun again na Bomb dey rain now Posted: at 29-08-2011 08:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
onwuanisha at 29-08-2011 08:35 PM (13 years ago) (m) yeah let the teacher hand over to boko haram, because he is the king of nigeria now, since the president and the security are there lazy looking just for nothing as if we don't have president nor security, many people have been supplicated on this issue and nothing have been still, phyukor yo Posted: at 29-08-2011 08:35 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
onwuanisha at 29-08-2011 08:37 PM (13 years ago) (m) yeah let the teacher hand over to boko haram, because he is the king of nigeria now, since the president and the security are there lazy looking just for nothing as if we don't have president nor security, many people have been supplicated on this issue and nothing have been done still, phyukor yo Posted: at 29-08-2011 08:37 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Wicked teacher. She should be sacked, made to fly the girl abroad for treatment and be imprisoned. Posted: at 29-08-2011 08:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
41truth at 29-08-2011 08:54 PM (13 years ago) (m) they shld remove dat state frm 9ja where edo state ppl come frm self? who create them? God?  ? am not sure Posted: at 29-08-2011 08:54 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
umehudoka at 29-08-2011 09:03 PM (13 years ago) (m) THIS IS WICKEDNESS... SHE EVEN GET MIND TO SAY SHE NO FIT SPEND MONEY AGAIN BCOS OF HER OWN PIKIN....  !!! MAKE SHE CARRY ANY CROSS WEY THEM GIVE AM OOOOOO AND FOR THE GURL, GOD WILL SEE HER THROUGH IN ALL SHE IS GOING TO FACE. ALL THIS NA FRUSTRATION WEY NIJA DEY GIVE PPLE. Posted: at 29-08-2011 09:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
CyCruz at 29-08-2011 09:32 PM (13 years ago) (f) OHHHHHHHHHHHHHH MA GOD, THIS IS WICKEDNESS......... i feel so pity 4 the little girl dat, that evil woman have just destroyed her beauty. Posted: at 29-08-2011 09:32 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
akposy19 at 29-08-2011 09:42 PM (13 years ago) (m) i feel like crying. this is wickedness Posted: at 29-08-2011 09:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rolifaith at 29-08-2011 09:54 PM (13 years ago) (f) can you imagine Posted: at 29-08-2011 09:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kelechi86 at 29-08-2011 10:08 PM (13 years ago) (f) that wicked woman should not go scot free, she must be purnished Posted: at 29-08-2011 10:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
loveiv at 29-08-2011 10:13 PM (13 years ago) (f) Edo women are wicked
i think something is wrong with ur head what do u mean by EDO women so u want to tell me dat there is no wicked woman at all in dat thing u called a place where u live in or what pls mind de way u talk Posted: at 29-08-2011 10:13 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |