ochi2sky at 30-08-2011 06:44 AM (13 years ago) (m) 2 baba, dem no go see u
Success is inversly proportional to the difference between what u say and what u do... Posted: at 30-08-2011 06:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 30-08-2011 06:46 AM (13 years ago) (f) nufn will hapen to tubabba he alive alive alive nd aleve Posted: at 30-08-2011 06:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
fjoeaug at 30-08-2011 06:46 AM (13 years ago) (f) who usually start this death rumour?...nawa ooo Posted: at 30-08-2011 06:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Handsom1 at 30-08-2011 07:42 AM (13 years ago) (m) instead of 2face idibia will die, let ibb, atiku, etc die. Who wan quench music industry, so una wan tarnish my ambitions of collaborating wit idibiainstead of 2face idibia will die, let ibb, atiku, etc die. Who wan quench music industry, so una wan tarnish my ambitions of collaborating wit idibia Posted: at 30-08-2011 07:42 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
CHUKAGLY at 30-08-2011 08:06 AM (13 years ago) (m) Hmmmmm Tubaba no fit die like dat nah. Person wey no die as dem shoot am the oda time, na dis small thin wey happen for inside a cool Island go come kill am? No nah
I DEPEND SOLELY IN GOD Posted: at 30-08-2011 08:06 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Malachi09 at 30-08-2011 08:55 AM (13 years ago) (m) 2baba ntn dei happen.. 1love mehn.
Some fellaz tryna make me will ma skillz Posted: at 30-08-2011 08:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
foukidrem at 30-08-2011 09:06 AM (13 years ago) (m) wetin you go dey do for that kin island self where we have fine island for jos and borno... Posted: at 30-08-2011 09:06 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
2baba,weitin dey happen now? pple wan kill u wen ur time neva smell 2 come. Ah! abeg o! ena wey dey kill pple make ena leave 2baba alone o. bkux d guy neva reach my area gurls them side o. as most of them need piken 4 dere ooooooooo!.... 2baba take d Ip and locate ds gurls them as follow; (a). shade majekudomi (b). christy martins (c). franca benson etc handle dis 2 first and will give u d rest,bkux dis dey give me tough time..... Posted: at 30-08-2011 09:47 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
It's all rumor.. Posted: at 30-08-2011 10:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bantino at 30-08-2011 11:00 AM (13 years ago) (m) God pass them Posted: at 30-08-2011 11:00 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
succee at 30-08-2011 11:10 AM (13 years ago) (f) thank God our 2baba is alive Posted: at 30-08-2011 11:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
precious44 at 30-08-2011 11:42 AM (13 years ago) (f) poster, are u a journalist? Posted: at 30-08-2011 11:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dan2222 at 30-08-2011 12:27 PM (13 years ago) (m) if so am happy for you brother may you life long .......let dem say Posted: at 30-08-2011 12:27 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 30-08-2011 12:47 PM (13 years ago) (f) U re like the sun and no one can stop it frm shining. No one can abbreviate ur life. Live on... Posted: at 30-08-2011 12:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
HISJOY at 30-08-2011 12:51 PM (13 years ago) (f) 2baba nutin do u Posted: at 30-08-2011 12:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 30-08-2011 01:10 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 30-08-2011 01:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Queenthos at 30-08-2011 01:28 PM (13 years ago) (f) Its a lie,it can neva be true.2face idibia is very much alive. Posted: at 30-08-2011 01:28 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
evita at 30-08-2011 02:04 PM (13 years ago) (f) them wan use mouth kill am for us,but GOD pass them Posted: at 30-08-2011 02:04 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Naija people, na interpretation be una wahala. For that post I no see place where say person don die, highest be say him get accident. Who talk say person don die? or abi na the poster talk am? Posted: at 30-08-2011 02:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kingjapex at 30-08-2011 03:16 PM (13 years ago) (m) tu bab nothin do u..... Posted: at 30-08-2011 03:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |