Posted: at | |
| |||||
ah ah ah,very funny joke. Replynice try. mumu. how much dey pay u too post this rubbish ?
| |||||
Segxi... Na even credi kpa kpa... Im head no get oil na... ReplyHowmuch...Tcheeeew... Na u suppose same pass... u phyuk up heavily...
| |||||
but na who cum tell u make u dey waste our time Reply
| |||||
aaawww wetin be this again na... Replymumu persin again 2.0.
| |||||
yes o Reply
| |||||
mumu Reply
| |||||
howmuch, your brain don soak. come my pharmacy make i give you medicine make you take dry am Reply
| |||||
Mon Dieu!:O Reply
| |||||
abeg make u help me give am my pikin Reply
| |||||
guy, u dey mumu 4 d nation.. Reply
| |||||
Quote from: jacques on 29-12-2008 08:10 PM guy, u dey mumu 4 d nation.. na who b dat now.
| |||||
u dey fear make ur gal frnd no find out d formula wey u dey carry lay am . Reply
| |||||
the guy fit get formula? the formula na weak one Reply
| |||||
how guy go dey use 4mula now, no be to just tell d girl make she hold somethin Reply
| |||||
wetin she go hold? Reply
| |||||
hmm why u one know Reply
| |||||
Im suppose know na... But segx... Na so u selfish.... Tell am na... Reply
| |||||
wetin i do to deserve all this abuse..again shame on all of you.....at ur age... ..lol Reply
| |||||
howmuch u dey get 4 time wasting Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest