Ladies take ya time... (Page 2)

Date: 31-08-2011 8:52 pm (13 years ago) | Author: rashy jonez
1 [2]
- terryworld at 3-09-2011 04:06 PM (13 years ago)
(m)
huh

Posted: at 3-09-2011 04:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 4-09-2011 08:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  3-09-2011 12:06 AM
make una see this EX kirikiri convict dey shout my name like say na him give am to me...............................when was the last time i slapped u?

never b4.......e be like say ya brain go on hlidayz

Posted: at 4-09-2011 08:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 4-09-2011 09:03 PM (13 years ago)
(m)
mtcheeew

Posted: at 4-09-2011 09:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 5-09-2011 01:46 AM (13 years ago)
(m)
jossy wetin dey vex me be say lies full ur small brain................................kirikiri  wey u don enta 79 times na im u dey deny? 

Posted: at 5-09-2011 01:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 5-09-2011 08:57 AM (13 years ago)
(m)
u don talk am b4 say u go change ya name.........so ya new name now na vexper
from Terry to Vexper.....................mr Vexper wetin be kirikiri??

Posted: at 5-09-2011 08:57 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 5-09-2011 10:04 AM (13 years ago)
(m)
kirikiri is cool cos the last time i went to visit u,i found out that govt renovated it

Posted: at 5-09-2011 10:04 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions