giftmurphy at 6-09-2011 03:15 PM (13 years ago) (f) jossy u no go ever cease to be mumu.......... u be real olodo,na nove wey i get for her make me allow am do dat can thing
Terry ya mumu don tire me sef.........u just said it ya self dat wat Britons call ya type of mumu is love slap.............I no go argue wit u cuz I no dey britain........so if no be wetin they call am be dat den u kno say na deceit and lie lie full ya mouth jossy its okay. Posted: at 6-09-2011 03:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
objection
positive thinking always leads to positive result Posted: at 6-09-2011 03:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kingsleyd at 6-09-2011 03:20 PM (13 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmmm Posted: at 6-09-2011 03:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jossy u no go ever cease to be mumu.......... u be real olodo,na nove wey i get for her make me allow am do dat can thing
Terry ya mumu don tire me sef.........u just said it ya self dat wat Britons call ya type of mumu is love slap.............I no go argue wit u cuz I no dey britain........so if no be wetin they call am be dat den u kno say na deceit and lie lie full ya mouth jossy its okay.  Gift na wetin?? dis 1 wey u dey frown ya face dey shun me............ e be like say u don dey look for person u go slap
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-09-2011 03:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmmm
positive thinking always leads to positive result Posted: at 6-09-2011 03:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 6-09-2011 03:47 PM (13 years ago) (m) wat is going on ?switch it off pls Posted: at 6-09-2011 03:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kingsleyd at 6-09-2011 03:53 PM (13 years ago) (m) abu u well so? Posted: at 6-09-2011 03:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 6-09-2011 04:38 PM (13 years ago) (f) jossy u no go ever cease to be mumu.......... u be real olodo,na nove wey i get for her make me allow am do dat can thing
Terry ya mumu don tire me sef.........u just said it ya self dat wat Britons call ya type of mumu is love slap.............I no go argue wit u cuz I no dey britain........so if no be wetin they call am be dat den u kno say na deceit and lie lie full ya mouth jossy its okay.  Gift na wetin?? dis 1 wey u dey frown ya face dey shun me............ e be like say u don dey look for person u go slap noooooo come on!!!!! Posted: at 6-09-2011 04:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ok......cuz u kno dat if u slap me........I no go only slap back but I go add blow join am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-09-2011 04:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 6-09-2011 05:41 PM (13 years ago) (f) lol..pb444444444444444444444444444ssssssssssssssssssssssssssssssssss Posted: at 6-09-2011 05:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 6-09-2011 06:01 PM (13 years ago) (f) ok......cuz u kno dat if u slap me........I no go only slap back but I go add blow join am
Posted: at 6-09-2011 06:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 6-09-2011 06:15 PM (13 years ago) (m) gift,must u be bringing out our matters in the public?
u left me no choice.,aw wud u say u want to slap me?   ?? 
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-09-2011 06:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 6-09-2011 06:17 PM (13 years ago) (m) huh?
[/quohuh we tinte]
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-09-2011 06:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 6-09-2011 06:32 PM (13 years ago) (m) ok......cuz u kno dat if u slap me........I no go only slap back but I go add blow join am
>no try me oooooooo oo te] 
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-09-2011 06:32 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 6-09-2011 06:45 PM (13 years ago) (f) terry y did u edit? Posted: at 6-09-2011 06:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 6-09-2011 06:58 PM (13 years ago) (m) out of vexation
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-09-2011 06:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ok......cuz u kno dat if u slap me........I no go only slap back but I go add blow join am
 did u kno wat ya face look like now???
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-09-2011 07:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ok......cuz u kno dat if u slap me........I no go only slap back but I go add blow join am
>no try me oooooooo oo te]  na short hand u dey write or dat una mad language??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-09-2011 07:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 6-09-2011 07:31 PM (13 years ago) (m) na spanish code be that
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-09-2011 07:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Stephen dat thing no be Indian code......I kno Indian code when I see am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-09-2011 07:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |