Azzumin....?? (Page 2)

Date: 01-09-2011 10:53 pm (13 years ago) | Author: Stanley Theo
1 [2] 3
- Emmagency9 at 4-09-2011 08:48 PM (13 years ago)
(m)
poster, abeg una get standing mirror for house?

Posted: at 4-09-2011 08:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-09-2011 08:53 PM (13 years ago)
(m)
Terry for wia he tell?? u die go meet am???    Even u go block when he dey enter hell and he come tell u.....u still no go get any thing cuz I pack every thing wey I c for dia..in case he scatter d moni Cheesy

Posted: at 4-09-2011 08:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 4-09-2011 08:54 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 4-09-2011 08:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 5-09-2011 01:55 AM (13 years ago)
(m)
jossy he meet me 4 dream tell me say the money dey with one ashawo and i don go meet am

Posted: at 5-09-2011 01:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 5-09-2011 08:46 AM (13 years ago)
(m)
u get malaria fever........go to pharmacy for drug nobe ashawo houx cuz u fit contact gonorrhea join d malaria

Posted: at 5-09-2011 08:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 5-09-2011 09:39 AM (13 years ago)
(m)
u dey craze, na the money i go there go brink and nothing happened there oooo...........if u dey doubt me,come ask my tenis

Posted: at 5-09-2011 09:39 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 5-09-2011 01:53 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked m out
Posted: at 5-09-2011 01:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 5-09-2011 04:23 PM (13 years ago)
(m)
hehehehe how u take see am? i dey suspect dis boy since

Posted: at 5-09-2011 04:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 5-09-2011 04:41 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  5-09-2011 02:30 PM
Grin Grin Grin
noh run oo
i tire to run,m ignorin.
Posted: at 5-09-2011 04:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Monsol at 5-09-2011 05:04 PM (13 years ago)
(m)
POSTER, STEPHEN TERYWORLD ,JOSSY ETC,
ALL OF UNA DEY DREAM A MIDSUMMER NIGHT DREAM
I GO CONSULT THE STRONGEST MEDICINE MAN FOR OGONI LAND
TO COME WAKE UNA!
CHEI, WHO DO UNA DIS KIND THING?
I BIND, I PHOTOCOPY AND LAMINATE.
LOOOSSSSSSEEEEE!!!!
NOW!
Posted: at 5-09-2011 05:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 5-09-2011 05:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on  5-09-2011 05:04 PM
POSTER, STEPHEN TERYWORLD ,JOSSY ETC,
ALL OF UNA DEY DREAM A MIDSUMMER NIGHT DREAM
I GO CONSULT THE STRONGEST MEDICINE MAN FOR OGONI LAND
TO COME WAKE UNA!
CHEI, WHO DO UNA DIS KIND THING?
I BIND, I PHOTOCOPY AND LAMINATE.
LOOOSSSSSSEEEEE!!!!
NOW!
Grin  LOL
Posted: at 5-09-2011 05:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 5-09-2011 06:55 PM (13 years ago)
(m)
Stephen abeg tell dat person above u say na like dat Terry own take start

Posted: at 5-09-2011 06:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-09-2011 12:29 AM (13 years ago)
(m)
how  ur own take start u still dey strange

Posted: at 6-09-2011 12:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bolaolag at 6-09-2011 01:16 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-09-2011 01:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Monsol at 6-09-2011 09:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  6-09-2011 09:48 AM
Quote from: jossy4reall on  5-09-2011 06:55 PM
Stephen abeg tell dat person above u say na like dat Terry own take start
him dey him own hospital bed when i dey treat Terry
Hehehehehhehehehe
As u be Doctor of Madmen now
Include Jossy too
because the guy chain don break and him dey run free for
ASWANI market now with him John Thomas singing 'Jingle bell,Jigle bell ,Jingle all the way.....................................
Posted: at 6-09-2011 09:54 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 6-09-2011 09:59 AM (13 years ago)
(m)
We don conclude the arrangement to go bail Stephen from Prison.
Na 15Kobo be the chairman of the committee.
Met the guy for any meaningful advice.
Thank you.
Posted: at 6-09-2011 09:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 6-09-2011 12:15 PM (13 years ago)
(f)
monsol is makn me feel sleepy
Posted: at 6-09-2011 12:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-09-2011 12:20 PM (13 years ago)
(m)
Gift go and sleep den......its gud for ya body

Posted: at 6-09-2011 12:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 6-09-2011 02:44 PM (13 years ago)
(f)
no ooooooooo,thanks
Posted: at 6-09-2011 02:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-09-2011 02:55 PM (13 years ago)
(m)
is dat ya final ansar??

Posted: at 6-09-2011 02:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions