1:...Ua uncle ws at a point of death...he called u nd said "ua d only one who wil manage diz my company. I hv $700million.plz take gud care of it nd my family nd d key 2 ma safe dey insyd,insyd ...insyd and he died ...wat wil u DO?
2::... If 2 say Naijapals organized 1 show,and all d naijapals nd ua funny-lology frnds here show 4 dia..how e go be?? Watin u go do wen u see dem xpecially (umu ihe kere isi ) Think am naa.think am
Posted: at 1-09-2011 10:53 PM (13 years ago) | Upcoming
As 4 me.....if i sited nd see Terry... Sexyguy...stephen nd jossy..... Chai,i go giv dem 1 on 1 slap one afta anoda... As 4 deff n mixb...i go shop dem lyk to nd flo!! (U kno wat i mean naa)
Posted: at 1-09-2011 10:58 PM (13 years ago) | Upcoming
poster dis ur style hehn!!! anyway no. 1 i go talk him spirit thru prayer mountain and ask him where the key sef no. 2 i go ask the organizer to give the poster a role as a jumping frog make all of him pals go enjoy the show
TERRY u funny die ooo
Hope my smiles will touch my pals heart
Posted: at 2-09-2011 01:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
lol @ Terry you think say na seeker world you dey shey as for poster nice topic babalawo dey we go consult him spirit and him must complete that statement as for ya second question no worry. very soon we all go meet make i see that small hand you wan take slap person
u think say i be terry...i go arrange u.no tie me oO!!!
Posted: at 2-09-2011 09:56 AM (13 years ago) | Upcoming
jossy4reall at 2-09-2011 11:17 AM (13 years ago) (m)
Nzetheo u kno say u dey craze like biscuit......broad day dreamer NO1: Hw he no go finish wia d key dey b4 he die.....if he try am eeh...den I go wake up to tell me wia he keep d key.....but if he refuse.....den I go break both breakable and unbreakable to enter the place..
No2: U go wait until NP organize d event but as for me I fit slap now if u dare me..yeye boy
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 2-09-2011 11:17 AM (13 years ago) | Hero