mazi at 18-03-2009 05:04 PM (16 years ago) (m) nd she dey wear body hug.... abeg o....make d girl no come hate me. Posted: at 18-03-2009 05:04 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 05:05 PM (16 years ago) (f) after all dis yab  she will love u more. Posted: at 18-03-2009 05:05 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 18-03-2009 05:07 PM (16 years ago) (m) no be u dey cause am? Posted: at 18-03-2009 05:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 05:09 PM (16 years ago) (f) what have i done again ? if u sneeze, cough, its Vivian. i will change my name cos of u.? Posted: at 18-03-2009 05:09 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 18-03-2009 05:11 PM (16 years ago) (m) i go follow u change ma own Posted: at 18-03-2009 05:11 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 05:12 PM (16 years ago) (f) u know get better name now, how u want take borrow 1 ? Posted: at 18-03-2009 05:12 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 18-03-2009 05:14 PM (16 years ago) (m) Don't u ever try such...changing your precious name bcos of that gud for nothing man pikin.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 18-03-2009 05:14 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 18-03-2009 05:14 PM (16 years ago) (m) i go borrow 4rm ur own...maybe add 1 or 2 Posted: at 18-03-2009 05:14 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 05:15 PM (16 years ago) (f) i go borrow 4rm ur own...maybe add 1 or 2
vivian, no letter go fit comot for inside. abi na my igbo name u want ? Posted: at 18-03-2009 05:15 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 18-03-2009 05:17 PM (16 years ago) (m) i go follow u change ma own
u can go the hell andchange ur name.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 18-03-2009 05:17 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 05:18 PM (16 years ago) (f) Reply |
mazi at 18-03-2009 05:20 PM (16 years ago) (m) i go follow u change ma own
u can go the hell andchange ur name. see ya blood dey boil o....na instant death o Posted: at 18-03-2009 05:20 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 18-03-2009 05:21 PM (16 years ago) (m) i go follow u change ma own
u can go the hell andchange ur name. see ya blood dey boil o....na instant death o No one f**king cares if u does or not.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 18-03-2009 05:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 18-03-2009 05:23 PM (16 years ago) (m) hehe...i sorry 4 u o Posted: at 18-03-2009 05:23 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 05:32 PM (16 years ago) (f) as u see samy, u no wan change name again ? Posted: at 18-03-2009 05:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Vivian, how u dey? Posted: at 18-03-2009 05:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 18-03-2009 06:09 PM (16 years ago) (m) *strokes her hair and whispers into her ear,u suck for real*
Bwa'hahahahahahahahahahahahahahahahaha
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-03-2009 06:09 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-03-2009 06:16 PM (16 years ago) (f) Vivian, how u dey?
am very ok .thank u. Posted: at 18-03-2009 06:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 18-03-2009 06:23 PM (16 years ago) (m) hehe...i sorry 4 u o
Sorry yaself.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 18-03-2009 06:23 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 18-03-2009 06:27 PM (16 years ago) (m) D Miracle never still Happen? Yu still Blind? Go meet TB Joshua na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-03-2009 06:27 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |