Oga! i no dey ooo....
Posted: at | |
Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? Oga! i no dey ooo.... KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: chrissiebee on 22-03-2009 01:12 AM Quote from: diplomatik on 22-03-2009 01:10 AM Quote from: chrissiebee on 22-03-2009 01:08 AM the pikin go get osi head, ak's mouth, mazi's smoking ability, kennee's nose, prince's body, serena male's attitude, and a combo of the other 20 men... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() LMFAO *praying* wetin u dey pray for? miracle? no fit happen! i'm praying so that i don't lose this baby..cause u guys want me to lose this baby..... :'( :'( :'( :'( :'( :'( u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: keveen on 22-03-2009 01:13 AM Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? Oga! i no dey ooo.... na lie..he's one of them u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: keveen on 22-03-2009 01:13 AM Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? Oga! i no dey ooo.... omg !! so u are one of them ?? kev of all pple....nothing do una....where the rest ?? dem don run ??
| |||||
Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? see u..wetin u one con do now? ![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
Nooooooo.... I no follow .... na look i just dey look! ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? baby....thank God u're here ...its viv cbee..zie..and keveenu've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: keveen on 22-03-2009 01:16 AM Nooooooo.... I no follow .... na look i just dey look! lai lai u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? expectant father, how are u preparing for ur 2 wives that will be due in few months time ?
| |||||
Quote from: chrissiebee on 22-03-2009 01:16 AM Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? see u..wetin u one con do now? ![]() this gurl dey dare me....eh ok ooo Quote from: vivian07 on 22-03-2009 01:18 AM Quote from: osituga on 22-03-2009 01:13 AM Who are they...where are they ?? expectant father, how are u preparing for ur 2 wives that will be due in few months time ? Aunty...i hear say u sef dey...abi ?
| |||||
![]() osi don turn to baba-baby!! ![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
Na hu tell u all the tori? ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Kev...u dey na...Chrissie dey...Viv dey and that Zie sef..... by the way chrissie...wetin concern u concern baba baby Reply
| |||||
i dey when u dey climb her ? abi na she climb u ? make una comot for road jor. Replyi also told her i saw u taking temi ur wedded wife to the hospital for anti natal care.
| |||||
Quote from: vivian07 on 22-03-2009 01:22 AM i dey when u dey climb her ? abi na she climb u ? make una comot for road jor. i also told her i saw u taking temi ur wedded wife to the hospital for anti natal care. :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: osituga on 22-03-2009 01:21 AM Kev...u dey na...Chrissie dey...Viv dey and that Zie sef..... by the way chrissie...wetin concern u concern baba baby i can see u are so hungry to talk to me abi? i feel u too..i love my husband so no dey waste ur time...lol..n i no want person wey hin wife wan born am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chrissiebee on 22-03-2009 01:23 AM Quote from: osituga on 22-03-2009 01:21 AM Kev...u dey na...Chrissie dey...Viv dey and that Zie sef..... by the way chrissie...wetin concern u concern baba baby i can see u are so hungry to talk to me abi? i feel u too..i love my husband so no dey waste ur time...lol..n i no want person wey hin wife wan born am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() baby..did u hear that ....she called our son a bastard .... :'( :'( :'( u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Ka Chineke Me ezioku!!! Chei... hmmm uhm ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: vivian07 on 22-03-2009 01:22 AM i dey when u dey climb her ? abi na she climb u ? make una comot for road jor. i also told her i saw u taking temi ur wedded wife to the hospital for anti natal care. ehmmm.. Quote from: diplomatik on 22-03-2009 01:25 AM Quote from: chrissiebee on 22-03-2009 01:23 AM Quote from: osituga on 22-03-2009 01:21 AM Kev...u dey na...Chrissie dey...Viv dey and that Zie sef..... by the way chrissie...wetin concern u concern baba baby i can see u are so hungry to talk to me abi? i feel u too..i love my husband so no dey waste ur time...lol..n i no want person wey hin wife wan born am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() baby..did u hear that ....she called our son a bastard .... :'( :'( :'( I know say u get
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this my mouth no o kill me!!! ![]() ![]() ![]() ![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)