Posted: at | |
| |||||
i go soon report the boy, amatuer na im u really be so tay u no know where joke de again, na this kind mouth u wan take go commercial abi, na only u and ur producer go buy the full album Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 27-01-2009 05:42 PM Quote from: Ifeezy on 27-01-2009 09:32 AM Quote from: rezimero on 25-01-2009 04:37 PM Quote from: Ifeezy on 24-01-2009 10:37 PM Quote from: rezimero on 24-01-2009 09:10 PM ifeezy, na frustration say your market no sell na im you wan take face people for here? Hey BIG MOUTH.... Yo Mouth dey SMELL Like Rotten Dead BODY>>><<< Go USe Listerine..... eh... perdon...you and your video go old ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Estupido Hombre.... which small coin dem dey dash U eh? Na mme make Ya Life Misreable? Abeg no be me o.... no kon dey use the vex ontop me eh... Oh… usted gatito... Get a Live..... Live a Life... and Make a Life.... wetin na? e pass this video wey don crack? we dont use such language here o, if you wan fight go meet bash ali or samuel peters....shuo! U U no dey read... U no follow wetin this stupid fools dey paste bout the song i posted... i said.... its amatuer coz its not professional... abi unda nogo schoool again.... Look here... i dont fite with no coz..... so read the post form the beginning and see fo yo self....
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 27-01-2009 08:50 PM Quote from: kido123 on 27-01-2009 05:42 PM Quote from: Ifeezy on 27-01-2009 09:32 AM Quote from: rezimero on 25-01-2009 04:37 PM Quote from: Ifeezy on 24-01-2009 10:37 PM Quote from: rezimero on 24-01-2009 09:10 PM ifeezy, na frustration say your market no sell na im you wan take face people for here? Hey BIG MOUTH.... Yo Mouth dey SMELL Like Rotten Dead BODY>>><<< Go USe Listerine..... eh... perdon...you and your video go old ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Estupido Hombre.... which small coin dem dey dash U eh? Na mme make Ya Life Misreable? Abeg no be me o.... no kon dey use the vex ontop me eh... Oh… usted gatito... Get a Live..... Live a Life... and Make a Life.... wetin na? e pass this video wey don crack? we dont use such language here o, if you wan fight go meet bash ali or samuel peters....shuo! i go give am transport fare... ![]() U be Izuzu Tiger.... NA d zuzu wey u dey zuzu no make u get sense pass this one.... and i no sure sey u go everly get sense again.... u are as good as rip!
| |||||
Quote from: htweet on 27-01-2009 10:53 PM Guy, why u no go sell am for Alaba market. Or carry am go orphanage. Who Put yo mouth! Which one concern U.... u dey mind yo bizness.... i dey mind my own bizness na him una wan put sand sand for ma gari.... i just post one of ma videos..... wey i shoot fo mA studio... make u listen to the song... not judge the Video U na dey yan nonsense... y u no go help me market am fo ALaba... or Orphanage.... BIG MOUTH!
| |||||
Quote from: pharmD on 27-01-2009 11:54 PM i go soon report the boy, amatuer na im u really be so tay u no know where joke de again, na this kind mouth u wan take go commercial abi, na only u and ur producer go buy the full album yo mouth dey pain U? abi U mouse dey fear to click Report..... Estupido Hombre Gattito like u.... okay.... i no even need U to buy my album... coz u cant afford it.... eh! But I go Invite U come the Premiere of the Launchin.... Make U at least see.... how big we makin it here! I go buy U Flight Ticket.... if u cant afford one... eh! Ur like ewwwwwwwwwwwwwww...... LikeU said..... Joke.....s so take this as one..... heheheheheheh! Bodoh lah U!
| |||||
U NO GET WORK, I REST MY CASE.... Reply![]() ![]()
| |||||
abeg no fight o Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 28-01-2009 10:39 AM U NO GET WORK, I REST MY CASE.... ![]() ![]() Beta fo U.... huh! Else U are as kool as RIP! Aproko....
| |||||
Quote from: Ifeezy on 28-01-2009 11:38 AM Quote from: kido123 on 28-01-2009 10:39 AM U NO GET WORK, I REST MY CASE.... ![]() ![]() Beta fo U.... huh! Else U are as kool as RIP! Aproko.... which language be dis? are you from the old kanuri empire?...... or better still from mars?... yu are talking in a strange tongue.... go join ur ilks and leave this forum for normal human beings, na by force to watch pirated cd?...
| |||||
Quote from: Ifeezy on 28-01-2009 09:32 AM Quote from: Emmanuel4christ on 27-01-2009 08:50 PM Quote from: kido123 on 27-01-2009 05:42 PM Quote from: Ifeezy on 27-01-2009 09:32 AM Quote from: rezimero on 25-01-2009 04:37 PM Quote from: Ifeezy on 24-01-2009 10:37 PM Quote from: rezimero on 24-01-2009 09:10 PM ifeezy, na frustration say your market no sell na im you wan take face people for here? Hey BIG MOUTH.... Yo Mouth dey SMELL Like Rotten Dead BODY>>><<< Go USe Listerine..... eh... perdon...you and your video go old ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Estupido Hombre.... which small coin dem dey dash U eh? Na mme make Ya Life Misreable? Abeg no be me o.... no kon dey use the vex ontop me eh... Oh… usted gatito... Get a Live..... Live a Life... and Make a Life.... wetin na? e pass this video wey don crack? we dont use such language here o, if you wan fight go meet bash ali or samuel peters....shuo! i go give am transport fare... ![]() U be Izuzu Tiger.... NA d zuzu wey u dey zuzu no make u get sense pass this one.... and i no sure sey u go everly get sense again.... u are as good as rip! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
emma. una better leave this guy oh! its is so clear that he can not learn, am talking seriously now, if your job is not too good and sum people have the courage to tell you so, the right thing is to take those observations and improve, Apparently he is a loser, jokes apart, We have quality people in this forum, i am not blowing anyone's trumpet or mine. there are people here who could have helped you if you do the right thing. I work in the media for example and in my own little way have hyped some upcoming artist through a youth magazine i publish. Ifeezy guy, you need to apologize to all these guys here, everything we post here is suppose to be joke but i sense u are taking things too far. on the other hand, you can come here and say publicly that everything you have said to everyone here was a joke, then we can find a way of encouraging or applaud watever you have done, amateur or premature 'cos we all have our starting point. SO AM WAITING!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:11 PM emma. una better leave this guy oh! its is so clear that he can not learn, am talking seriously now, if your job is not too good and sum people have the courage to tell you so, the right thing is to take those observations and improve, Apparently he is a loser, jokes apart, We have quality people in this forum, i am not blowing anyone's trumpet or mine. there are people here who could have helped you if you do the right thing. I work in the media for example and in my own little way have hyped some upcoming artist through a youth magazine i publish. Ifeezy guy, you need to apologize to all these guys here, everything we post here is suppose to be joke but i sense u are taking things too far. on the other hand, you can come here and say publicly that everything you have said to everyone here was a joke, then we can find a way of encouraging or applaud watever you have done, amateur or premature 'cos we all have our starting point. SO AM WAITING!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Emma, am still waiting for this ifeezy guy, am serious!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:21 PM Emma, am still waiting for this ifeezy guy, am serious!!!!!! lol....u serious....lol...okay...take am easy..oooooo... ![]() ![]() ![]()
| |||||
the guy is really pissing me off, well it seems he is not around, but we must all realise that here is a joke forum even if we abuse one another it has to be on a joke level afterall, we no know each other before and we might never meet in persons, but there must be some elements of maturity in every response, you can abuse whoever abuses you first, but not like abusing every body in the room, haba!!! wetin dey worry the guy? he don dey make me speak plenty english self! abeg help me translate all those things to pidgin, i wan go piss!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:51 PM the guy is really pissing me off, well it seems he is not around, but we must all realise that here is a joke forum even if we abuse one another it has to be on a joke level afterall, we no know each other before and we might never meet in persons, but there must be some elements of maturity in every response, you can abuse whoever abuses you first, but not like abusing every body in the room, haba!!! wetin dey worry the guy? he don dey make me speak plenty english self! abeg help me translate all those things to pidgin, i wan go piss!!!!!!!!!!!!!! LOL,....U KNOW SAY I DEY TELL... U..... PEOPLE WAY DEY SERIOUS TOO MUCH..U KNOW WHERE THEM THAY,..LOL...I BEG LEAVE THIS GUY...MAKE WE THEY ENJOY...OUR JOKE THEY GO JARE....U KNOW TELLING THE TRUTH SOMETIMES TO PEOPLE THEY WILL FELT LIKE U ARE MAKING JEST..OF THEM..OMG I DON THEY JOIN U NOW I BEG MAKE WE CARRY GO JO..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:11 PM emma. una better leave this guy oh! its is so clear that he can not learn, am talking seriously now, if your job is not too good and sum people have the courage to tell you so, the right thing is to take those observations and improve, Apparently he is a loser, jokes apart, We have quality people in this forum, i am not blowing anyone's trumpet or mine. there are people here who could have helped you if you do the right thing. I work in the media for example and in my own little way have hyped some upcoming artist through a youth magazine i publish. Ifeezy guy, you need to apologize to all these guys here, everything we post here is suppose to be joke but i sense u are taking things too far. on the other hand, you can come here and say publicly that everything you have said to everyone here was a joke, then we can find a way of encouraging or applaud watever you have done, amateur or premature 'cos we all have our starting point. SO AM WAITING!!!!!! U Yo Father a LOSER! Yowhole Family Loser.... Wetin U dey talk fo mouth.... U don craze like cliford.... Imagine a CHurch rat like U..... aint apologizin nothin especially to u.... haba.... ada apa kamulah...? u go tay wel wel.... dey wait.... if I post somethin.... I just need y'all to listen.... like i told y'all ignore wateva u see on video.... and listen to the song.... los of people did that and commented on the song not the video.... can u use yo sense..... i work in the media.... too... eh... i produce jingles for tv stations and other tracks for other artists..., i write songs and compose for other artists over here... so watcha talkin about.... Mr. know all.... F U..... BIG TIME! QUOTE MA WORDS! I said it.... Carnivorous are talkin...., GOAT dey put im mouth! Shhiiiiiiiiiioooooooooooo
| |||||
Quote from: kido123 on 28-01-2009 05:44 PM Quote from: Ifeezy on 28-01-2009 11:38 AM Quote from: kido123 on 28-01-2009 10:39 AM U NO GET WORK, I REST MY CASE.... ![]() ![]() Beta fo U.... huh! Else U are as kool as RIP! Aproko.... which language be dis? are you from the old kanuri empire?...... or better still from mars?... yu are talking in a strange tongue.... go join ur ilks and leave this forum for normal human beings, na by force to watch pirated cd?... Then who is a Normal human being.... U? hehehehehehehe..... LMFYO.... eh! okay.... fo U too know.... am half Ijesha... HAve Spanish, and Reside in South East Asia..... So all ma Languages are from those ones eh... My CDs are not pirated oh.... I am the original producer o.... Haba! so am talkin money here!
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:22 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:51 PM the guy is really pissing me off, well it seems he is not around, but we must all realise that here is a joke forum even if we abuse one another it has to be on a joke level afterall, we no know each other before and we might never meet in persons, but there must be some elements of maturity in every response, you can abuse whoever abuses you first, but not like abusing every body in the room, haba!!! wetin dey worry the guy? he don dey make me speak plenty english self! abeg help me translate all those things to pidgin, i wan go piss!!!!!!!!!!!!!! LOL,....U KNOW SAY I DEY TELL... U..... PEOPLE WAY DEY SERIOUS TOO MUCH..U KNOW WHERE THEM THAY,..LOL...I BEG LEAVE THIS GUY...MAKE WE THEY ENJOY...OUR JOKE THEY GO JARE....U KNOW TELLING THE TRUTH SOMETIMES TO PEOPLE THEY WILL FELT LIKE U ARE MAKING JEST..OF THEM..OMG I DON THEY JOIN U NOW I BEG MAKE WE CARRY GO JO..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest