the guy is really pissing me off, well it seems he is not around, but we must all realise that here is a joke forum even if we abuse one another it has to be on a joke level afterall, we no know each other before and we might never meet in persons, but there must be some elements of maturity in every response, you can abuse whoever abuses you first, but not like abusing every body in the room, haba!!! wetin dey worry the guy? he don dey make me speak plenty english self! abeg help me translate all those things to pidgin, i wan go piss!!!!!!!!!!!!!!
LOL,....U KNOW SAY I DEY TELL... U..... PEOPLE WAY DEY SERIOUS TOO MUCH..U KNOW WHERE THEM THAY,..LOL...I BEG LEAVE THIS GUY...MAKE WE THEY ENJOY...OUR JOKE THEY GO JARE....U KNOW TELLING THE TRUTH SOMETIMES TO PEOPLE THEY WILL FELT LIKE U ARE MAKING JEST..OF THEM..OMG I DON THEY JOIN U NOW I BEG MAKE WE CARRY GO JO.....

..EVERYBODY..GET IN OWN LIFE...?
Emma , dis guy don kolo tru tru, him own kolo don pass Kolomental home, the thing don pass Dr.Rezi sef pharmacy sef! abi can producing jingles for tv adverts and producing songs for artists be de same thing as working in the MEDIA! this guy needs serius prayer abeg! any MFM person in the house?

? pls take care of this guy while we enjoy our own jokes dey go! I REST MY CASE!!!
Olokurun ni e.... then wat r we talkin about..... wen we talkin about media.... wat r we talkin about... eh? El campo común me dice, Mr Know All... U dont even know nothin.... U just one of those posers out there that claims to be wat they r not.... U need deliverance eh... and if that doesnt work... may be r doomed.... coz i as i dey c u, wan to tewo bodi shepe fun e..... BIG TIME!
Like U said.... its a Joke Forum.... heheheheh Njoy! LOL...
Ifeezy, guy .... on a more serious note you have to stop using abusive languages here, its not proper cos we are all adults and not small pikins, yu feel me? me for one.... its when bored and i want to realy have fun on the net that i come to this forum and relax and i would not take kindly if im being insulted or any other person is being assaulted with unkindly words... lets just drop this issue ok?
d great ... e don do... emma , i talk well so? weting i dey talk sef, oya evrybody let the storm cease as elder (me) don come so....
Posted: at 29-01-2009 10:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac |
|