ninokadiri at 11-10-2011 02:44 PM (13 years ago) (m) Tell Oga Goodluck make him tell him friends with big belle make them stop to dey patronise all the "OTONDOS" wey dey 9ja. and make 'em band all the so call herbal drinks wey 'em dey use one wey I know of na "OGIDIGA". Because from wetin me i understand na 'em 'em dey cause the whole problem for us. Young men of today no dey see better "Okpeke" marry again. Posted: at 11-10-2011 02:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Warn ur husband cabinet first, cos' does re d pple dat patronize den wella Posted: at 11-10-2011 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 11-10-2011 03:16 PM (13 years ago) (f) Reply |
ajanni at 11-10-2011 03:23 PM (13 years ago) (m) Reply |
cadanre at 11-10-2011 03:25 PM (13 years ago) (f) ABI TELL DEM INCLUDING UNA HUSBANDS...
Unbiased, YES.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 11-10-2011 03:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
laba2 at 11-10-2011 03:26 PM (13 years ago) (m) l learnt how to phyuk when l was a boy from this prostitutes,please leave them alone.l still go to them when l come home and l need some quick one. Posted: at 11-10-2011 03:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cadanre at 11-10-2011 03:29 PM (13 years ago) (f) l learnt how to fcuk when l was a boy from this prostitutes,please leave them alone.l still go to them when l come home and l need some quick one.
Hisssssssssssssssssssssssssssss!
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 11-10-2011 03:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 11-10-2011 03:59 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dedom at 11-10-2011 04:30 PM (13 years ago) (m) It cannot be stopped , never as its has been from day one so nothing can be stopped there , men will continue to patronize prostitution. Posted: at 11-10-2011 04:30 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cadanre at 11-10-2011 04:37 PM (13 years ago) (f) It cannot be stopped , never as its has been from day one so nothing can be stopped there , men will continue to patronize prostitution.
Sad.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 11-10-2011 04:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kay-m6 at 11-10-2011 04:57 PM (13 years ago) (m) Nigeria men..............them no here oooooooooooooooooooooo Posted: at 11-10-2011 04:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jonso at 11-10-2011 05:23 PM (13 years ago) (m) Prostitution is the oldest profession. That it is so is manifest of the human being's failure to eradicate it. Let it be. Posted: at 11-10-2011 05:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 11-10-2011 05:29 PM (13 years ago) (f) Tell Oga Goodluck make him tell him friends with big belle make them stop to dey patronise all the "OTONDOS" wey dey 9ja. and make 'em band all the so call herbal drinks wey 'em dey use one wey I know of na "OGIDIGA". Because from wetin me i understand na 'em 'em dey cause the whole problem for us. Young men of today no dey see better "Okpeke" marry again.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 11-10-2011 05:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ahmedfifa at 11-10-2011 05:55 PM (13 years ago) (m) enoooooooooooooo geneeeeeeeeeeeeeeee abeg make i here word Posted: at 11-10-2011 05:55 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 11-10-2011 05:58 PM (13 years ago) (f) Mrs Jonathan. a beg go sit down joo. your stomach don consume all our money now u come here dey talk rubbish if u think normal u must know that most of the prostitute in Nigeria never happy been a prostitutes but bcos of hunger and jobless make a girl to abondon her family and go to stay in the hotel as ashawo. or don't u have sense?  well i no blame u bcos God go expose all of u people very soon. the cry of the poor in that country will never let u people sleep until expose all of u. talking about prostitutes what are Mrs Jonathan??? no be through prostitution u meet him? abeg go sit down joo. make una no create job opportunity for the citizens and expect them to stop prostitution after they stop doing there work to eat three square meal maybe they will join u in the office wey u and others dey swallow our money stupid rulers...... God dey watch una so na our money dey fat her stomach
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 11-10-2011 05:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
segxykay at 11-10-2011 06:07 PM (13 years ago) (m) Reply |
kebella at 11-10-2011 06:07 PM (13 years ago) (f) gbam
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 11-10-2011 06:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 11-10-2011 06:22 PM (13 years ago) (m) whats that OTONDOS? Posted: at 11-10-2011 06:22 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
mcsimon at 11-10-2011 07:19 PM (13 years ago) (m) Prison & jail na d same thing loo Posted: at 11-10-2011 07:19 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bettynash at 11-10-2011 07:36 PM (13 years ago) (f) nice saying keep up Posted: at 11-10-2011 07:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |