







no dey ask yeye question for here oo



Posted: at | |
Quote from: giftmurphy on 18-10-2011 12:32 PM WETIN DEY GO COME PRODUCE? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no dey ask yeye question for here oo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: terryworld on 18-10-2011 01:04 PM Quote from: Skypon2002 on 17-10-2011 05:01 PM Quote from: Sheree on 17-10-2011 04:13 PM Quote from: terryworld on 17-10-2011 12:31 PM i dey craze? Best man ke? Abeg i dey select faces b4 i gree do best man job birds of the same feather no be so your face be ![]() ![]() ee be like say u even know.... i fine pass am oooo na him make him no wan post him pics make we see that guy wowo pass me ![]() ![]() ![]() Abeg i no dey do best man for wowo face like u b4 convulsion go kill my pikin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() infact no dey come my house again oo and anyday wey u see me make u no dey beg me money oo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: terryworld on 18-10-2011 01:29 PM Quote from: Sheree on 17-10-2011 04:13 PM Quote from: terryworld on 17-10-2011 12:31 PM i dey craze? Best man ke? Abeg i dey select faces b4 i gree do best man job birds of the same feather no be so your face be ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
stupid man Reply
| |||||
ur eyes na security torch ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: giftmurphy on 18-10-2011 01:37 PM Quote from: terryworld on 18-10-2011 01:02 PM baby u say? WETIN DEY GO BORN?A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
hehe...... nine months assignment fo backyard Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-10-2011 05:33 PM Quote from: terryworld on 18-10-2011 01:04 PM Quote from: Skypon2002 on 17-10-2011 05:01 PM Quote from: Sheree on 17-10-2011 04:13 PM Quote from: terryworld on 17-10-2011 12:31 PM i dey craze? Best man ke? Abeg i dey select faces b4 i gree do best man job birds of the same feather no be so your face be ![]() ![]() ee be like say u even know.... i fine pass am oooo na him make him no wan post him pics make we see that guy wowo pass me ![]() ![]() ![]() Abeg i no dey do best man for wowo face like u b4 convulsion go kill my pikin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() infact no dey come my house again oo and anyday wey u see me make u no dey beg me money oo ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
no, no be wetin u think oo,na just to whisper am d gist for backyard ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 18-10-2011 06:28 PM Quote from: Skypon2002 on 18-10-2011 05:33 PM Quote from: terryworld on 18-10-2011 01:04 PM Quote from: Skypon2002 on 17-10-2011 05:01 PM Quote from: Sheree on 17-10-2011 04:13 PM Quote from: terryworld on 17-10-2011 12:31 PM i dey craze? Best man ke? Abeg i dey select faces b4 i gree do best man job birds of the same feather no be so your face be ![]() ![]() ee be like say u even know.... i fine pass am oooo na him make him no wan post him pics make we see that guy wowo pass me ![]() ![]() ![]() Abeg i no dey do best man for wowo face like u b4 convulsion go kill my pikin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() infact no dey come my house again oo and anyday wey u see me make u no dey beg me money oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no go give u again ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: terryworld on 18-10-2011 06:30 PM no, no be wetin u think oo,na just to whisper am d gist for backyard i know nah but na after 9 months we go know weather na just wisper u wisper give am ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: zeigbo on 18-10-2011 05:13 PM Them go born terry ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ask am nah, na so i dey whisper to am every nite 4 my bed room but as we no get light,heat no gree me whisper 4 my bedroom again ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Hohohohohohoh yeye pikin ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Gift no be baby oo.....you know her real age Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 18-10-2011 06:38 PM ask am nah, na so i dey whisper to am every nite 4 my bed room but as we no get light,heat no gree me whisper 4 my bedroom again ok we go see wetin go happen after 9mths ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: MegaOneplusone on 18-10-2011 09:55 PM Gift no be baby oo.....you know her real age ![]() ![]() i wonder oo person wey don reach to born 12 pikin put for house na him dem dey call baby ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
12 ke? you follow dey call her baby Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)
Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)