BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! (Page 5)

Date: 10-01-2009 2:59 pm (15 years ago) | Author: Chris Yemi
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- degreatest2 at 3-02-2009 08:50 AM (15 years ago)
(m)
abi jare! and the guy abi na babe come get one kain nonsense name on top of the whole thing!!! wetin we no go see for this forum!!!! Rezi, ready to make too much money for 2009!
Posted: at 3-02-2009 08:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 3-02-2009 11:16 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:39 PM
where big name dey? and where small dog dey?

dat ur name degreatest, if u give small dog lion, de name too big for him by 2moro de dog fit die na
Posted: at 3-02-2009 11:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 10:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  3-02-2009 11:16 AM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:39 PM
where big name dey? and where small dog dey?

dat ur name degreatest, if u give small dog lion, de name too big for him by 2moro de dog fit die na
U don rap finish? abi u still dey write lyrics?Huh?? Rezi dey wait for you oh!!!! u dnt get special bed, dem don even change the bedsheet wey u use de last time!
Posted: at 3-02-2009 10:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 10:44 PM (15 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 3-02-2009 10:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 10:46 PM (15 years ago)
(m)
lol

Posted: at 3-02-2009 10:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 4-02-2009 02:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 10:32 PM
Quote from: size1 on  3-02-2009 11:16 AM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:39 PM
where big name dey? and where small dog dey?

dat ur name degreatest, if u give small dog lion, de name too big for him by 2moro de dog fit die na
U don rap finish? abi u still dey write lyrics?Huh?? Rezi dey wait for you oh!!!! u dnt get special bed, dem don even change the bedsheet wey u use de last time!



rezi hospital no get License, em drugs no NAFDAC number
Posted: at 4-02-2009 02:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 4-02-2009 02:26 PM (15 years ago)
(f)
u sure say u self no follow dem go d nite schl.......nd na d man wife fine pass afterall, him talk say words alone can not explain ....... u wan go pammy village.........u no whether dem dey chop human head..............
Posted: at 4-02-2009 02:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 4-02-2009 02:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  4-02-2009 02:26 PM
u sure say u self no follow dem go d nite schl.......nd na d man wife fine pass afterall, him talk say words alone can not explain ....... u wan go pammy village.........u no whether dem dey chop human head..............



BrB 4 u
Posted: at 4-02-2009 02:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 03:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  4-02-2009 02:43 PM
Quote from: iphie on  4-02-2009 02:26 PM
u sure say u self no follow dem go d nite schl.......nd na d man wife fine pass afterall, him talk say words alone can not explain ....... u wan go pammy village.........u no whether dem dey chop human head..............



BrB 4 u
All these newbie sef dey always try make we know say dem don come!!!! newbie you try! we don see you! Welcome!!!!! Shey ur Motor no chop to much fuel??
Posted: at 4-02-2009 03:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-02-2009 04:59 PM (15 years ago)
(m)
wetin dey go on here?
Posted: at 4-02-2009 04:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 4-02-2009 05:07 PM (15 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 4-02-2009 05:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-02-2009 05:21 PM (15 years ago)
(m)
wetin do ya mouth na?
Posted: at 4-02-2009 05:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 4-02-2009 05:27 PM (15 years ago)
(m)
i no just understand
Posted: at 4-02-2009 05:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bishop77 at 4-02-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
Posted: at 4-02-2009 06:23 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 4-02-2009 07:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  4-02-2009 02:02 PM
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 10:32 PM
Quote from: size1 on  3-02-2009 11:16 AM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:39 PM
where big name dey? and where small dog dey?

dat ur name degreatest, if u give small dog lion, de name too big for him by 2moro de dog fit die na
U don rap finish? abi u still dey write lyrics?Huh?? Rezi dey wait for you oh!!!! u dnt get special bed, dem don even change the bedsheet wey u use de last time!



rezi hospital no get License, em drugs no NAFDAC number
size1 one where dem for born you? no be for chemist shop? where people for dey get birth certificate, you na receipt dem give your mama. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-02-2009 07:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 07:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bishop77 on  4-02-2009 06:23 PM
Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
U sure say na Onyin tell u this thing wey u dey talk? make she come talk am by herself !!!!!!
Posted: at 4-02-2009 07:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 5-02-2009 07:49 AM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-02-2009 07:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 5-02-2009 08:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  4-02-2009 07:55 PM
Quote from: bishop77 on  4-02-2009 06:23 PM
Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
U sure say na Onyin tell u this thing wey u dey talk? make she come talk am by herself !!!!!!
hmmm u dey sure say no b onyin b d wife wey dem collect change ontop,no b me talk am o.Na kido tel me ystday! Cool

Posted: at 5-02-2009 08:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 5-02-2009 08:28 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 08:07 AM
Quote from: degreatest2 on  4-02-2009 07:55 PM
Quote from: bishop77 on  4-02-2009 06:23 PM
Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
U sure say na Onyin tell u this thing wey u dey talk? make she come talk am by herself !!!!!!
hmmm u dey sure say no b onyin b d wife wey dem collect change ontop,no b me talk am o.Na kido tel me ystday! Cool
Na kido tell you but na for your mouth we hear am! my people say, "the thing wey wise man talk, na for foolish man mouth we dey am" see onyin pic even if u neva see am in person like the rest of Us! me i branch her Yard when I go do Lesser Hajj, check out her pic except u get proof say na fake pic she use!!!!!until then CONSIDER YOURSELF TO HAVE MISYARNED!!!!!Lol!
Posted: at 5-02-2009 08:28 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 5-02-2009 06:20 PM (15 years ago)
(m)
true talk
Posted: at 5-02-2009 06:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8