
Posted: at | |
Quote from: Kennycynth on 13-01-2009 09:55 PM oya apologise to Rev. Kenny, which levels? are you Emma's P.A? I don't understand oh!!! he knows what he did, so dont let him infect you with his sins. ok?![]()
| |||||
sorry oh greatest, Replyyou remember wetin bible talk say "touch not my anointed and do my prophet no harm" if you like no apologies to Rev. Emma when the anger of God go strike on you, me kenny no go dey there oh maybe na rocket you go dey release 4rm ur yansh, no be bomb again
| |||||
na whaoooooo so many things they happen 4 here way i no dey arround....good i don come...now...some they wan con here dey proof say them go school....here na joke forum why we no......see them with wole shoyinka if na true them go school...well i no go talk as kenny talk na so....e go be.....if care is nt takin...make person no just marsh my tail ooooooo.... Reply
| |||||
i no no maybe na crime make i ask question....way look like true to me cos if una look am closely self una go see say the question way i ask......i suppose ask am cos.......make una look am una self..... kcon tell me Reply
| |||||
sorry nt funny Reply
| |||||
![]() ![]() not funny
| |||||
this na funny joke oohh but u be ral olodo Reply
| |||||
Quote from: mojoh402 on 17-01-2009 04:39 PM this na funny joke oohh but u be ral olodo thank you, try post your own
| |||||
Quote from: degreatest2 on 17-01-2009 06:38 PM Quote from: mojoh402 on 17-01-2009 04:39 PM this na funny joke oohh but u be ral olodo thank you, try post your ownno mind them jare them no go fit post one them go they con dem another person own ![]()
| |||||
really Reply
| |||||
Quote from: sholabanke on 18-01-2009 12:49 AM really REALLYYYYYY
| |||||
good joke.. Reply
| |||||
u try Reply
| |||||
Quote from: size1 on 19-01-2009 03:35 PM u try thanks bro, but na wetin onyinye do you now?
| |||||
Hmmm.... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 20-01-2009 09:13 AM Hmmm.... Could you say that In english??? Thanks
| |||||
answer!!!!!! na? orezo Reply
| |||||
dsmallest2 no sabi read? Reply
| |||||
lol.... Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 20-01-2009 05:40 PM dsmallest2 no sabi read? Rezi, O ma n'jabo, Hmmmmmmmmm na word of english? abi e dey inside your dictionary? see ur mouth, O ma jabo si Konga sumday.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot